Fact about girls (Page 4)

Date: 17-10-2013 2:38 am (11 years ago) | Author: Anthony udo tochukwu
1 2 3 [4] 5
- ExpertTbright at 28-01-2014 09:57 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 28-01-2014 12:10 AM
ok my love
Kiss Kiss Kiss i've never had a woman like this in ma life who dey listen to her husband order's

Posted: at 28-01-2014 09:57 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 28-01-2014 10:54 AM (11 years ago)
(f)
see death Shocked Shocked Shocked
Posted: at 28-01-2014 10:54 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 28-01-2014 06:17 PM (11 years ago)
(f)
rakely, leav dem. just sidon dey luk. wind go soon blow ~ we go c fowl nyash
Posted: at 28-01-2014 06:17 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Aalladinn at 28-01-2014 06:41 PM (11 years ago)
(m)
leave dat yeye expert , he dey tink say na only him get all d 6 children wey omomarty born for ram........ he no knw say we share them for dis forum .

my own > 2
zeigbo - 1
jossy _-1
ajani - 1
stephen - half
expert - half.
Posted: at 28-01-2014 06:41 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 28-01-2014 08:12 PM (11 years ago)
(m)
If my wife come u go talk am for her presence
If she tell me say na lie just dey dig ground  Angry

Posted: at 28-01-2014 08:12 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 28-01-2014 10:48 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Aalladinn on 28-01-2014 06:41 PM
leave dat yeye expert , he dey tink say na only him get all d 6 children wey omomarty born for ram........ he no knw say we share them for dis forum .

my own > 2
zeigbo - 1
jossy _-1
ajani - 1
stephen - half
expert - half.

abeg me i no follow Angry i no want who go give me kwarikwata Sad

Posted: at 28-01-2014 10:48 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Aalladinn at 28-01-2014 11:07 PM (11 years ago)
(m)
u dey fear expert ?? u no go claim ur child ?
Posted: at 28-01-2014 11:07 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 29-01-2014 05:03 AM (11 years ago)
(m)
Why i go fear dat toothpick of a guy

Posted: at 29-01-2014 05:03 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 29-01-2014 10:04 AM (11 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 29-01-2014 10:04 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 29-01-2014 03:16 PM (11 years ago)
(m)
Shocked Shocked Shocked

Posted: at 29-01-2014 03:16 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 29-01-2014 03:28 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 28-01-2014 09:57 AM
Kiss Kiss Kiss i've never had a woman like this in ma life who dey listen to her husband order's

 Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 29-01-2014 03:28 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 29-01-2014 03:31 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: Aalladinn on 28-01-2014 06:41 PM
leave dat yeye expert , he dey tink say na only him get all d 6 children wey omomarty born for ram........ he no knw say we share them for dis forum .

my own > 2
zeigbo - 1
jossy _-1
ajani - 1
stephen - half
expert - half.

u are a mad man
so u don de expose ur nyash abi?
instead of u to talk say na d children wey alabi born for u b dis u come de talk say na me
for ur information my husband nor join for d father of ur children
u de craze make u go back to where u come back from
mad man Angry Angry Angry

Posted: at 29-01-2014 03:31 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 29-01-2014 03:33 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 28-01-2014 08:12 PM
If my wife come u go talk am for her presence
If she tell me say na lie just dey dig ground  Angry

my love nor mind dat idiot oooooooooooooooooo
na him children he de talk about
the ones wey alabi born for ram
Posted: at 29-01-2014 03:33 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 29-01-2014 04:17 PM (11 years ago)
(f)
chai she is going faroooo
Posted: at 29-01-2014 04:17 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 29-01-2014 06:41 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 29-01-2014 03:33 PM
my love nor mind dat idiot oooooooooooooooooo
na him children he de talk about
the ones wey alabi born for ram
yep that's what i wanna here baby
That boy don finish today but first set my food for table make i chop belle full first b4 i go trace ram go where dem dey smoke their igbo
Baby bring ma food

Posted: at 29-01-2014 06:41 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 30-01-2014 02:24 PM (11 years ago)
(f)
village girl part 2
Posted: at 30-01-2014 02:24 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 30-01-2014 05:21 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 29-01-2014 06:41 PM
yep that's what i wanna here baby
That boy don finish today but first set my food for table make i chop belle full first b4 i go trace ram go where dem dey smoke their igbo
Baby bring ma food

ok my love Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 30-01-2014 05:21 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Aalladinn at 31-01-2014 03:31 PM (11 years ago)
(m)
put poison for d food abeg
Posted: at 31-01-2014 03:31 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 31-01-2014 04:11 PM (11 years ago)
(f)
0
Posted: at 31-01-2014 04:11 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 1-02-2014 01:39 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 30-01-2014 05:21 PM
ok my love Kiss Kiss Kiss Kiss
yes my love
Dont forget that shopping u said u gonna do for me Wink
Can we go now? Cheesy

Posted: at 1-02-2014 01:39 AM (11 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 [4] 5

Featured Discussions