ExpertTbright at 20-10-2013 02:04 PM (11 years ago) (m) My pple na church i dey go İ con decide make i share ram here first b4 i church. Ona know wetin happen?
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 20-10-2013 02:04 PM (11 years ago) | Hero | |
|
My pple na church i dey go İ con decide make i share ram here first b4 i enter church. Ona know wetin happen? 
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 20-10-2013 02:06 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
I guess u have gone mad again
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 21-10-2013 08:32 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 21-10-2013 03:47 PM (11 years ago) (f) e don start again Posted: at 21-10-2013 03:47 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
francischi at 22-10-2013 11:41 AM (11 years ago) (m) make una wait naa.. em neva tell una wetin happen so expert tell lus wetin happen
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 22-10-2013 11:41 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 22-10-2013 11:58 AM (11 years ago) (f) i just dey look una Posted: at 22-10-2013 11:58 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 22-10-2013 12:11 PM (11 years ago) (m) who open door for you ?
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 22-10-2013 12:11 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 22-10-2013 01:08 PM (11 years ago) (f) just go choose cane wey be ur mate Posted: at 22-10-2013 01:08 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 17-01-2014 02:23 AM (11 years ago) (m) Nawaoo
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 17-01-2014 02:23 AM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
alabi22 at 17-01-2014 08:23 AM (11 years ago) (f) expert...wetin happen? Posted: at 17-01-2014 08:23 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 17-01-2014 11:10 AM (11 years ago) (m) What else na smoke way u give am dey work nah
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 17-01-2014 11:10 AM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
rakelly at 17-01-2014 11:12 AM (11 years ago) (f) rat enter in room Posted: at 17-01-2014 11:12 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
mary11 at 17-01-2014 05:53 PM (11 years ago) (m) U sure say na church u dey?
Ff on twitter @samuelokorie7 or ping 760BE790 Posted: at 17-01-2014 05:53 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 17-01-2014 06:11 PM (11 years ago) (f) @zeigbo~ i don warn u say make u no dey start wetin u no fit finish. definately, no time wey i no go giv u karate & na ur mouth i go target Posted: at 17-01-2014 06:11 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
expert...wetin happen?
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 17-01-2014 10:28 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Na who go dig this tin come among all of una?  Wey make me dey remember the past  Na who?
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 17-01-2014 10:30 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 18-01-2014 09:11 AM (11 years ago) (m) Alabi startam make i see  any style wey u bring come am ready even na back or front
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 18-01-2014 09:11 AM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
pls people, bring chain. emergency. Posted: at 18-01-2014 06:14 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi22 at 18-01-2014 06:42 PM (11 years ago) (f) Na who go dig this tin come among all of una?  Wey make me dey remember the past  Na who?  who else if not zeigbo d grave digger Posted: at 18-01-2014 06:42 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi22 at 18-01-2014 06:44 PM (11 years ago) (f) Alabi startam make i see  any style wey u bring come am ready even na back or front na ur "hero" title dey deceive u ba? u go soon hear am Posted: at 18-01-2014 06:44 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |