Win Big! (Page 3)

Date: 23-10-2013 9:06 am (11 years ago) | Author: Erejuwa omonuwa
1 2 [3] 4 5
- rakelly at 8-11-2013 09:12 AM (11 years ago)
(f)
 Cry Cry Cry Cry
make una no do me that thing again
Posted: at 8-11-2013 09:12 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 8-11-2013 09:26 AM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 8-11-2013 09:26 AM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- zeigbo at 8-11-2013 09:43 AM (11 years ago)
(m)
Hmmmmm

Posted: at 8-11-2013 09:43 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 8-11-2013 09:54 AM (11 years ago)
(f)
wetin dey smell u
Posted: at 8-11-2013 09:54 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 8-11-2013 09:56 AM (11 years ago)
(m)
Una mouth

Posted: at 8-11-2013 09:56 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 8-11-2013 10:02 AM (11 years ago)
(f)
go wash our mouths
Posted: at 8-11-2013 10:02 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 8-11-2013 04:56 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on  8-11-2013 12:46 AM
Where u kept this  secret be4 we celebred the last salah? Aboki Roll Eyes
Psn wey be say na my house he dey throughout for that day

u be wan kill am for salah but fear no let u....but me I no dey fear anybody...na me pple dey fear

Posted: at 8-11-2013 04:56 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 8-11-2013 05:01 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: ajanni on  8-11-2013 08:05 AM
i dey feel sorri for your mama in advance
if only the winch for your village neva chop her sef

winch no dey my village....my village no be like ur village wey ur mama dey lead dia winch team for night parade afta bokoharam don finish dia own for aftanoon
but no make me loose my temper cuz if I do u don die be dat

Posted: at 8-11-2013 05:01 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 8-11-2013 07:21 PM (11 years ago)
(m)
sharrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrap
you this ugly monkey
no any normal human beig lives in the cottage you came from
na so so wicked night ppl
the NRC ppl
na me go kukk you all there with prayers
Posted: at 8-11-2013 07:21 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- jossy4reall at 8-11-2013 09:05 PM (11 years ago)
(m)
na bcuz u dey wear white as if u be sabbath or cele member....e don teey when we dey see people like u..old PDP man

Posted: at 8-11-2013 09:05 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 8-11-2013 09:30 PM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 8-11-2013 09:30 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- jossy4reall at 9-11-2013 04:35 PM (11 years ago)
(m)
 Huh? Huh?

Posted: at 9-11-2013 04:35 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 9-11-2013 08:34 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: ajanni on  8-11-2013 09:30 PM
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 9-11-2013 08:34 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- jossy4reall at 9-11-2013 08:55 PM (11 years ago)
(m)
 Huh? Huh?

Posted: at 9-11-2013 08:55 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 9-11-2013 09:08 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on  1-11-2013 04:05 PM
  Cry Cry Cry Cry

Posted: at 9-11-2013 09:08 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 9-11-2013 09:19 PM (11 years ago)
(m)
u don lost dat 10naira I give u make u take buy biscuit?..no cry again I no go beat u,,come take anoda 10naira

Posted: at 9-11-2013 09:19 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 9-11-2013 10:40 PM (11 years ago)
(m)
see blind boi wey dey lead a blind boi
chai -----
Posted: at 9-11-2013 10:40 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- Terencetersur at 9-11-2013 11:22 PM (11 years ago)
(m)
Hmmm...
Posted: at 9-11-2013 11:22 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- alabi22 at 10-11-2013 07:23 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on  9-11-2013 09:19 PM
u don lost dat 10naira I give u make u take buy biscuit?..no cry again I no go beat u,,come take anoda 10naira
10 naira? expert no gooo? na how e go take kidnap u b dat. 10 naira ko , 10 nAira ni
Posted: at 10-11-2013 07:23 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 10-11-2013 09:08 AM (11 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 10-11-2013 09:08 AM (11 years ago) | Grande Master
Reply
1 2 [3] 4 5

Featured Discussions