teeco at 10-08-2009 09:00 AM (15 years ago) (m) hnnmnh
Posted: at 10-08-2009 09:00 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
lucychizzy at 10-08-2009 11:03 AM (15 years ago) (f) pikin wey never reach to tie wrapper,wen he tie am breeze go blow him and the wrapper go. Posted: at 10-08-2009 11:03 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lucychizzy at 10-08-2009 11:05 AM (15 years ago) (f) pikin wey no know him mama boyfriend na uncle he dey call am Posted: at 10-08-2009 11:05 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 10-08-2009 11:09 AM (15 years ago) (m) If Snake bite a man you will be afraid of lizard
Posted: at 10-08-2009 11:09 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
lucychizzy at 10-08-2009 11:13 AM (15 years ago) (f) pikin wey dey choose food wey him go chop na because say hunger never visit am before Posted: at 10-08-2009 11:13 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 10-08-2009 11:15 AM (15 years ago) (m) good one
Posted: at 10-08-2009 11:15 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
lucychizzy at 10-08-2009 11:19 AM (15 years ago) (f) if u know fit keep one room clean i wonder the mansion wey them go give u,how e go be Posted: at 10-08-2009 11:19 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 10-08-2009 11:26 AM (15 years ago) (m) what an elder see wile sitting down a child can't see even if he climb the highest mounten
Posted: at 10-08-2009 11:26 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
naijainct at 10-08-2009 06:29 PM (15 years ago) (m) "no throw stone for market becos e fit go land for ur papa head or come go break eggs for ur mama basket" Posted: at 10-08-2009 06:29 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rosearch at 10-08-2009 06:39 PM (15 years ago) (f) "no throw stone for market becos e fit go land for ur papa head or come go break eggs for ur mama basket"
Na waooo. I think say na does who dey live for glass house no fe throw stone lol Posted: at 10-08-2009 06:39 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rosearch at 10-08-2009 06:53 PM (15 years ago) (f) "no throw stone for market becos e fit go land for ur papa head or come go break eggs for ur mama basket"
Na waooo. I think say na those who dey live for glass house no fe throw stone lol Anyway all na d same, i just remember one Posted: at 10-08-2009 06:53 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rosearch at 10-08-2009 07:14 PM (15 years ago) (f) He who lives within and no no your behaviour na enemy Posted: at 10-08-2009 07:14 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rosearch at 10-08-2009 07:44 PM (15 years ago) (f) chei u wanna kill me wit all dis reading
No worries, u no go die - na cinema. One likes to watch the mad man in d market place but no one wants to give birth to it Posted: at 10-08-2009 07:44 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
portiphar at 10-08-2009 07:54 PM (15 years ago) (m) no be who first enter church must first collct blessing from God Posted: at 10-08-2009 07:54 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
portiphar at 10-08-2009 07:55 PM (15 years ago) (m) na lie i talk? Posted: at 10-08-2009 07:55 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rosearch at 10-08-2009 08:14 PM (15 years ago) (f) no be who first enter church must first collct blessing from God
Na true - which kind na lie - no be who first call police na im dey win case Posted: at 10-08-2009 08:14 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rosearch at 10-08-2009 09:02 PM (15 years ago) (f) A hungry man is an angry man. A well fed dog does not engage in battle with an unfed dog Posted: at 10-08-2009 09:02 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
portiphar at 10-08-2009 09:06 PM (15 years ago) (m) a living dog is better than a dead lion Posted: at 10-08-2009 09:06 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
portiphar at 10-08-2009 09:07 PM (15 years ago) (m) make i go rest Posted: at 10-08-2009 09:07 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
enjoyment at 10-08-2009 09:08 PM (15 years ago) (m) hmmmmmm gud keep it up
'In the End, we will remember not the words of our enemies, but the silence of our friends.” Martin Luther King Jr ... Posted: at 10-08-2009 09:08 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |