If TECNO fit ping first before NOkIA --- who told u dt all ur mates weh first u start fit make am before u finish ?
If CIVIL DEFENCE fit carry gun first before ROAD SAFETY----who told u dt its by how far , na by how well !!.
If GARRI fit sell pass INDOMIE after all d adverts-----who told u dt u must dress Nood or indecently dis Xmas to just get married ?
If OgA JONATHAN weh no get even common shoe before , but now he wears 3 different shoes per hour --- who told u dt u will continue be poor ? over hope dey jareee
If INSPECTOR GENERaL of POLICE fit comot police for high way and check points thereby stopping dia N20 rogger ----- who told u dt Naija no go better again ?........no be me talk am oo
If 2face fit finally repent and marry Anie - ---who told u dt ur current boifriend no go marry u ...stick to him and dnt be distracted wit all d yahoo boiz weh go enter villa dis Xmas
If ma street fit get light every (4-5am) ----- who tell u say hope no dey for constant light in naija by 2025 ?. ok naa
If Judas fit sell his boss Jesus ------who told u dt ur bestfriend or lover no fit do worse than this? be careful!
If them fit tie cow with rope upon all em size but must use chain to hold dog follow body, who be that wey dey tell you say you worth nothing?
Finally , I know u're gonna make it in life so keep believing in urself for every man is made and allowed to thrive for purpose.
As we are about to end the year,May GOD opens a new gate in your life.
So.....Don't Blink cos God is by ur side.
Posted: at 15-12-2013 11:04 PM (11 years ago) | Upcoming