Fertymor at 28-01-2014 06:22 PM (11 years ago) (f)
Person dash me phone as Xmas Gift, but d phone taya me see wetin the phone dey do => E go full after 3 minutes of charging => The phone get TV, Touch Screen, Nail Cutter, Firelighter => I fit write text message with a toothpick sef => The back na NokLa => Front blackcerry => Inside i-pad => Battery na samswag => When aero-plane pass e go record "One missed Call" => When a big truck horn; e go show "Charger connected" => When Chinese man pass e go show "One Bluetooth device found" => When fine bobo waka pass, e go show "Ur favourite food found" => When ugly guy aka pass, e go show, "Virus detected" Abeg I wan sell am...! Who wan buy ooo? Even as I dey find buyer E dey show me for screen:- "No contact found"
Post Reply
Posted: at 28-01-2014 06:22 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Aalladinn at 28-01-2014 06:33 PM (11 years ago) (m)
nd anytime u hold d phone , d fone dey show say U DON MENTAL abi
??
Posted: at 28-01-2014 06:33 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
Am i suppose to read this?
I shine-u vex,I cute-u beef,I fresh-u ugly.I comment -u hiss I book dana airline for u=u die*GBAM*
Posted: at 28-01-2014 06:35 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply Aalladinn at 28-01-2014 06:52 PM (11 years ago) (m)
EAT
Posted: at 28-01-2014 06:52 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
Fertymor as i like u reach na pb4 u take fcuk up
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
Posted: at 28-01-2014 07:40 PM (11 years ago) | Hero
Reply Aalladinn at 28-01-2014 07:42 PM (11 years ago) (m)
una don weed
Posted: at 28-01-2014 07:42 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
one mad man dey shout I lost my phone b4....u sure say no be him phone una go tif?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 28-01-2014 07:57 PM (11 years ago) | Hero
Reply zeigbo at 28-01-2014 11:11 PM (11 years ago) (m)
9ice 1
They can close the door against me but can't stop me frm coming in
Posted: at 28-01-2014 11:11 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply Aalladinn at 28-01-2014 11:27 PM (11 years ago) (m)
Posted: at 28-01-2014 11:27 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply zeigbo at 29-01-2014 04:57 AM (11 years ago) (m)
They can close the door against me but can't stop me frm coming in
Posted: at 29-01-2014 04:57 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply rakelly at 29-01-2014 10:05 AM (11 years ago) (f)
pb76543200000000
Posted: at 29-01-2014 10:05 AM (11 years ago) | Hero
Reply zeigbo at 29-01-2014 03:13 PM (11 years ago) (m)
Huh
They can close the door against me but can't stop me frm coming in
Posted: at 29-01-2014 03:13 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply omomarty at 29-01-2014 03:39 PM (11 years ago) (f)
nd anytime u hold d phone , d fone dey show say U DON MENTAL abi
??
since wey u de exist dis one na d first tyme wey u de talk better thing
Posted: at 29-01-2014 03:39 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply rakelly at 29-01-2014 04:12 PM (11 years ago) (f)
Posted: at 29-01-2014 04:12 PM (11 years ago) | Hero
Reply Fertymor at 29-01-2014 04:24 PM (11 years ago) (f)
nd anytime u hold d phone , d fone dey show say U DON MENTAL abi
??
COME GUY, SE NA JOKE U DEY YAN NI ABI U DEY GIVE MY ENEMIES BAD NAME... Posted: at 29-01-2014 04:24 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply Fertymor at 29-01-2014 04:25 PM (11 years ago) (f)
Fertymor as i like u reach na pb4 u take fcuk up
SO DIS ONE NA "pb4" AGAIN, NA WA Oooo... Posted: at 29-01-2014 04:25 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
SO DIS ONE NA "pb4" AGAIN, NA WA Oooo... fertymor na pb4 i no fit lie u
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
Posted: at 29-01-2014 06:20 PM (11 years ago) | Hero
Reply Fertymor at 29-01-2014 06:38 PM (11 years ago) (f)
OK Oooo... I DON HEAR U NA Posted: at 29-01-2014 06:38 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
Posted: at 29-01-2014 06:46 PM (11 years ago) | Hero
Reply rakelly at 30-01-2014 02:26 PM (11 years ago) (f)
mental case
Posted: at 30-01-2014 02:26 PM (11 years ago) | Hero
Reply