WHY I STOPPED DATINGSCHOOL GIRLS (Page 7)

Date: 30-01-2014 4:22 pm (10 years ago) | Author: Tombowua Tersur Romeo
1 ... 4 5 6 [7]
- alabi22 at 14-02-2014 05:12 PM (10 years ago)
(f)
seriously. jossy u don 4get d number of times wey i don warn u about coming here after u just smoke finish? i no go tell u again
Posted: at 14-02-2014 05:12 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 14-02-2014 05:26 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 14-02-2014 01:18 PM
since lock up omomarty for jail for stealing akara wey both of u go eat..u start to dey show wetin u be (gay) and u been dey target me since make u kiss me since but I cover my self with the love of my wife.....just continue with aalladinn and zeigbo until dem catch une
i no follow am na aalladinn n dog im dey do

Posted: at 14-02-2014 05:26 PM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ajanni at 14-02-2014 06:55 PM (10 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 14-02-2014 06:55 PM (10 years ago) | Grande Master
Reply
- ExpertTbright at 14-02-2014 07:16 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 14-02-2014 01:18 PM
since lock up omomarty for jail for stealing akara wey both of u go eat..u start to dey show wetin u be (gay) and u been dey target me since make u kiss me since but I cover my self with the love of my wife.....just continue with aalladinn and zeigbo until dem catch une
can somebody pls interpret this for me in english Roll Eyes

Posted: at 14-02-2014 07:16 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 14-02-2014 07:16 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: zeigbo on 14-02-2014 05:26 PM
i no follow am na aalladinn n dog im dey do
small boy

Posted: at 14-02-2014 07:16 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- Aalladinn at 14-02-2014 08:25 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: zeigbo on 14-02-2014 05:26 PM
i no follow am na aalladinn n dog im dey do
thunder fire u 20x
Posted: at 14-02-2014 08:25 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 14-02-2014 09:32 PM (10 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 14-02-2014 09:32 PM (10 years ago) | Grande Master
Reply
- Aalladinn at 14-02-2014 09:37 PM (10 years ago)
(m)
 Sad
Posted: at 14-02-2014 09:37 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 16-02-2014 12:02 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: Aalladinn on 14-02-2014 08:25 PM
thunder fire u 20x
u wicked ooo.. u no no say if thunder fire am dat 20x e go burn 2 ashes?
Posted: at 16-02-2014 12:02 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 16-02-2014 03:36 PM (10 years ago)
(m)
 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 16-02-2014 03:36 PM (10 years ago) | Grande Master
Reply
- rakelly at 17-02-2014 12:50 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 13-02-2014 08:17 PM
tata ka imara ehhkwaa?...ya bu na iga enyezim ife gi nke di n'okpuru kam suru  Kiss Kiss Kiss Kiss
onye ara Angry
Posted: at 17-02-2014 12:50 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 17-02-2014 12:50 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: zeigbo on 14-02-2014 12:48 AM
i na eri nni oga gi abi Roll Eyes
hapu ajo nwa ahu Undecided
Posted: at 17-02-2014 12:50 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 17-02-2014 06:26 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on 17-02-2014 12:50 PM
onye ara Angry

nyem ife kam suru tupu echenjie m obi

Posted: at 17-02-2014 06:26 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 17-02-2014 10:06 PM (10 years ago)
(m)
 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 17-02-2014 10:06 PM (10 years ago) | Grande Master
Reply
- ExpertTbright at 18-02-2014 12:18 AM (10 years ago)
(m)
Make una no dey craze here oo Angry
Make una carry una igbo go igbo forum o Angry

Posted: at 18-02-2014 12:18 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 18-02-2014 06:49 AM (10 years ago)
(m)
yaba left boy
Posted: at 18-02-2014 06:49 AM (10 years ago) | Grande Master
Reply
- ExpertTbright at 18-02-2014 06:56 AM (10 years ago)
(m)
Are u mad Angry
U think say i dey folo dem play?

Posted: at 18-02-2014 06:56 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 18-02-2014 07:01 AM (10 years ago)
(m)
Quote from: ajanni on 18-02-2014 06:49 AM
yaba left boy
Posted: at 18-02-2014 07:01 AM (10 years ago) | Grande Master
Reply
- rakelly at 18-02-2014 09:43 AM (10 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin igbo left
Posted: at 18-02-2014 09:43 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 18-02-2014 02:01 PM (10 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin
     Kiss
Posted: at 18-02-2014 02:01 PM (10 years ago) | Grande Master
Reply
1 ... 4 5 6 [7]