An English teacher walks in2 d class 2 teach & in d course of it realizes dat John(1 of her students) didn't submit his assignment. D followin dialogue took place. TEACHER: John y didn't u submit ur assignment wen odas did. JOHN: Excuse me ma,i came 2 ur office yesterday bt u didn't in. TEACHER(who was angry): What! Wil u correct dat sentence of urs. JOHN: Sori ma,i came 2 ur office yesterday bt u didn't around. (D teacher who was very angry now,decides 2 call on d most brilliant boy in d class 2 help out). TEACHER: Iyke dear,wil u pls help dis empty head out. IYKE( stands up confidently & says): i came 2 ur office yesterday bt U DIDN'T DEY.
Posted: at 16-08-2009 06:21 PM (15 years ago) | Newbie
just2sexy at 16-08-2009 06:24 PM (15 years ago) (m)
dis one beta. u try
To eat is Human, but to digest DIVINE!!
Posted: at 16-08-2009 06:24 PM (15 years ago) | Hero
just2sexy at 16-08-2009 09:53 PM (15 years ago) (m)
wetin u dey lolz? @neosha. abeg commot dat picture b4 anoda person come see am.... u wowo no be small. the old one beta atleast person been no dey see ur face well
To eat is Human, but to digest DIVINE!!
Posted: at 16-08-2009 09:53 PM (15 years ago) | Hero
wetin u dey lolz? @neosha. abeg commot dat picture b4 anoda person come see am.... u wowo no be small. the old one beta atleast person been no dey see ur face well
i neva knew dey were such foolz on 9ja palz
Posted: at 16-08-2009 10:02 PM (15 years ago) | Upcoming