Old woman wey no want agree sey she don old. Madam leave fashion for our youngies U na old school no matter all the slim tea and body renovations wey u do, ONCE an old school always old school.
Posted: at 25-04-2014 07:38 PM (11 years ago) | Newbie
Old woman wey no want agree sey she don old. Madam leave fashion for our youngies U na old school no matter all the slim tea and body renovations wey u do, ONCE an old school always an old school.
Posted: at 25-04-2014 07:38 PM (11 years ago) | Newbie
spicymariam at 25-04-2014 10:00 PM (11 years ago) (f)
D former stature fit her pas dis one joor. She don go do all sort of tinz 2 remove fat, if d side effect cum occur, dem go dey disturb naija people say mk dem pray 4 her say she get health issues.
Posted: at 25-04-2014 10:00 PM (11 years ago) | Upcoming
Old woman wey no want agree sey she don old. Madam leave fashion for our youngies U na old school no matter all the slim tea and body renovations wey u do, ONCE an old school always old school.
whatever, but she fine pass ur old gargo mama
Posted: at 25-04-2014 10:24 PM (11 years ago) | Upcoming