odimajorr at 16-05-2014 12:53 AM (10 years ago) (m)
Poster what u doin is a bit bad, u can't jst post a pics of a girl u hate online an expect pple to comment. What if she sees the pics how wuld she feel cos to me nothings wrong wit the pics u jst wanna belittle the poor girl. Its gud to be wise.
Eminem
Posted: at 16-05-2014 12:53 AM (10 years ago) | Upcoming
D ones for some guy armpit fit plate bob marley especially those wey dey yab d girl. Poster ur own for dat ur small prick go full amd plate like dada. Yeye u
Posted: at 16-05-2014 06:12 AM (10 years ago) | Addicted Hero
zednaijaman at 16-05-2014 09:22 AM (10 years ago) (m)
Abegi, the hair no even TOO plenty or dirty sef. Abi as no be Nokia 3310 some of us the use browse thats why we de see am differently? But why the girl just open armpit snap like that sef? anyways, wetin concern me sef.
Posted: at 16-05-2014 09:22 AM (10 years ago) | Upcoming