Dem never tell you say mouth odour dey cause Ebola
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 29-08-2014 05:19 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
make u tell ram naa
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 29-08-2014 05:29 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Rakelly jossy said make i tell u say since say na through ur mouth odour ajanni contact him own him no wan join Ebola to HIV wey dey im body Rakelly abeg consider jossy na ur boo Close ur mouth abeg
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 29-08-2014 05:38 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
expert listen to ur self......u dey sound like person wey dey normal?......I dont think so
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 29-08-2014 05:42 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
wahlai i blame myself say i help u
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 29-08-2014 05:44 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 29-08-2014 07:35 PM (10 years ago) (m) Chere kam bia
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 29-08-2014 07:35 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 30-08-2014 04:25 AM (10 years ago) (m) this boi need medication
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 30-08-2014 04:25 AM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
na serious medication ooo.....pls u can help wit herbs from ur shrine
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 30-08-2014 07:26 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
yettyness at 30-08-2014 08:48 AM (10 years ago) (f) wow Posted: at 30-08-2014 08:48 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 30-08-2014 10:55 AM (10 years ago) (m) huh
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 30-08-2014 10:55 AM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ajanni at 30-08-2014 03:44 PM (10 years ago) (m) jossy be warned
mind not those street boys Posted: at 30-08-2014 03:44 PM (10 years ago) | Grande Master | |
Reply |
zeigbo at 30-08-2014 06:11 PM (10 years ago) (m) wey dem
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 30-08-2014 06:11 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
see dem
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 30-08-2014 10:29 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
mind not those street boys
ajanni shut up or
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 30-08-2014 10:30 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 31-08-2014 03:32 PM (10 years ago) (f) or wetin? na today? abeg, make we hear word jor Posted: at 31-08-2014 03:32 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi but why?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 31-08-2014 09:16 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 1-09-2014 08:59 AM (10 years ago) (m) Reply |
alabi22 at 1-09-2014 10:44 AM (10 years ago) (f) alabi but why?
empty threats Tns naa Posted: at 1-09-2014 10:44 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 1-09-2014 12:23 PM (10 years ago) (f) Reply |
empty threats Tns naa
I no dey threaten person......I dey promise and I dey fulfill.....if doubt me, then I can promise u that I fit give u belle in 2days and I must deliver it if u make ur self available
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 1-09-2014 06:38 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |