Posted: at | |
| |||||
whats dat baby doing with dat gun for goodness sake?? ReplyA LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
oboy go hozule your own chizzzzz na which one you dey Reply
| |||||
na nigeria money dey make him and his father yar'adua Reply
| |||||
can you arrest them??? Reply
| |||||
make ogun kill dem Reply
| |||||
God abeg o....look at him looking so spoilt!! Na wa o anyways make God do something!! ReplySee the small boi wit so much bar!! Get up and run!!!
| |||||
nawaoo teeco if na u nko, wetin u go do? Reply
| |||||
Quote from: Brightg on 22-09-2009 11:58 AM nawaoo teeco if na u nko, wetin u go do? I go paste them on my wall ![]()
| |||||
Quote from: olame4 on 18-09-2009 02:43 PM our president doughter MUSA YAR'ADUA which one u dey? is it daughter or son? make u no loose control na naija u dey
| |||||
Quote from: divineproject on 18-09-2009 02:47 PM whats dat baby doing with dat gun for goodness sake?? [/quote Men are born 2 be soldiers to protect the F/M land,let him start d training before it late
| |||||
na misque Reply
| |||||
THATS NAIJA MONEY Reply
| |||||
speechless Replyno matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
| |||||
Quote from: sly2009 on 26-09-2009 02:17 PM THATS NAIJA MONEY this money pass your Salary for one year ![]()
| |||||
TEECO, U GET BAD MOUTH OOH! BUT NA WORD U TALK SHAAA! Reply
| |||||
No be lie Reply
| |||||
yaradua pikin are gurlls i have seen of them here in vienna Reply
| |||||
wetin you people dey collect as if you dey collect the calabash of palm wine. If na you shey you no go do more than that. Replyif to say na me oooo. hmm na i go tell my papa make them do N5,000 denomination make i dey use am sheet GREATER IS HE IN ME THAN HE IN THE WORLD
| |||||
Quote from: lyinka on 1-10-2009 01:27 PM wetin you people dey collect as if you dey collect the calabash of palm wine. If na you shey you no go do more than that. if to say na me oooo. hmm na i go tell my papa make them do N5,000 denomination make i dey use am sheet ![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech