its obvious - expert, u still dey smoke dat monkey tail wt pawpaw leaf
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 14-09-2014 08:24 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
i still can't believe this  unbeliever like u See, u beta folo Jesus  he's comn back and na zeigbo i just dey pity cos by the time he con back i pray make he no meet zeigbo for dah in shrine cos na thunder he go take strike all the banana leafs wey he tie for wall
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 14-09-2014 08:32 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
dem say u dey pick pocket and i no see my 30# just now now  I no dey folo u laff o  where mai money?
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 14-09-2014 08:35 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Holyboss at 14-09-2014 08:35 PM (10 years ago) (m) dem say u dey pick pocket and i no see my 30# just now now  I no dey folo u laff o  where mai money? EbolaTbright  u beta look for ur moni well well  u knw say na ur August salary b dat (#30) Posted: at 14-09-2014 08:35 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
francischi at 14-09-2014 10:59 PM (10 years ago) (m) So na true? U even knw say em salary na #30 na em u still get mind go tif am.. De moni no fit buy weed na.. Wetin u wan use am do now.. Abeg return am come collect #100... @ least e go fit buy u wraps for d week
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 14-09-2014 10:59 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Holyboss at 15-09-2014 09:02 AM (10 years ago) (m) C ds Franci boi sha  no b same work u nd em expert dey do? (#30 salary) So cos alabi, yettyness nd rakelly Go read this, u wan form giv out ur 4months hard savings for weed ennn  I pity u  ya indeed a yeye  :p Posted: at 15-09-2014 09:02 AM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rakelly at 15-09-2014 09:33 AM (10 years ago) (f) Reply |
chummyli at 15-09-2014 09:38 AM (10 years ago) (f) una Neva tire?
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 15-09-2014 09:38 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
yettyness at 15-09-2014 10:23 AM (10 years ago) (f) ask them. Posted: at 15-09-2014 10:23 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 15-09-2014 11:34 AM (10 years ago) (f) Posted: at 15-09-2014 11:34 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 15-09-2014 11:55 AM (10 years ago) (m) unbeliever like u See, u beta folo Jesus  he's comn back and na zeigbo i just dey pity cos by the time he con back i pray make he no meet zeigbo for dah in shrine cos na thunder he go take strike all the banana leafs wey he tie for wall tanx for patronizing my shrine the other day but u get eyesoo hw u take no say na banana leaf i take tie for my wall any way i hope say u use dat juju wey i give u very well b4 ogun strike u
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 15-09-2014 11:55 AM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
alabi22 at 15-09-2014 06:51 PM (10 years ago) (f) guy, d juju no work ...u no hear say im salary na #30? Posted: at 15-09-2014 06:51 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Holyboss at 15-09-2014 09:14 PM (10 years ago) (m) tanx for patronizing my shrine the other day but u get eyesoo hw u take no say na banana leaf i take tie for my wall any way i hope say u use dat juju wey i give u very well b4 ogun strike u
chai! Juju talk >>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>> Posted: at 15-09-2014 09:14 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
zeigbo at 15-09-2014 09:35 PM (10 years ago) (m)
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 15-09-2014 09:35 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
zeigbo at 15-09-2014 09:35 PM (10 years ago) (m)
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 15-09-2014 09:35 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Holyboss at 16-09-2014 11:05 AM (10 years ago) (m) Posted: at 16-09-2014 11:05 AM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
zeigbo at 16-09-2014 10:02 PM (10 years ago) (m) yeye
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 16-09-2014 10:02 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
francischi at 16-09-2014 11:30 PM (10 years ago) (m) yeyeer
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 16-09-2014 11:30 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 17-09-2014 01:03 PM (10 years ago) (f) una no go beliv say...una don smoke Posted: at 17-09-2014 01:03 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 17-09-2014 04:19 PM (10 years ago) (f) bcos na u sell am give them Posted: at 17-09-2014 04:19 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |