wetin u still dey wait for....start above u,,after all prison still have one chance to full
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 24-10-2014 10:35 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
NA u she wan kill
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 25-10-2014 11:15 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
omomarty at 25-10-2014 04:01 PM (10 years ago) (f) I go kill person
which person u wan kill? u don kill all d fly wey de 4 ur village finish? nor come hia come de threathen person abi i resemble ur hausa rabbit wey u de beat all d tyme? Posted: at 25-10-2014 04:01 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
NA u she wan kill
she tell u say she no know the master.....na ur head she dey target so
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 25-10-2014 09:34 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 26-10-2014 07:17 AM (10 years ago) (f) thank God una don dey see una self Posted: at 26-10-2014 07:17 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omomarty at 26-10-2014 04:07 PM (10 years ago) (f) Reply |
alabi22 at 28-10-2014 05:56 PM (10 years ago) (f) wetin? Posted: at 28-10-2014 05:56 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 28-10-2014 10:50 PM (10 years ago) (m) she enter one chance Posted: at 28-10-2014 10:50 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 31-10-2014 11:04 PM (10 years ago) (m) ok
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 31-10-2014 11:04 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
she enter one chance
who give am the chance?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 1-11-2014 05:39 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
omomarty at 2-11-2014 09:47 PM (10 years ago) (f) all of una madness don de increase wella nor b small Posted: at 2-11-2014 09:47 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 2-11-2014 10:52 PM (10 years ago) (m) I c
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 2-11-2014 10:52 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
all of una madness don de increase wella nor b small
thank God say I no follow.....but ur ur own don over increase ooo
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 3-11-2014 08:15 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 7-11-2014 04:36 PM (10 years ago) (f) omomarty tata ka i ga anwu Posted: at 7-11-2014 04:36 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
blozzom at 7-11-2014 04:43 PM (10 years ago) (f) Reply |
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 8-11-2014 10:43 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 13-11-2014 04:16 PM (10 years ago) (f) u don see woman now come pretend say u no dey mess Posted: at 13-11-2014 04:16 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
say who die?....no now I fit put my nyash for loud speaker b4 I mess
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 13-11-2014 08:36 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 14-11-2014 01:10 PM (10 years ago) (f) maka why Posted: at 14-11-2014 01:10 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
just to make it loud
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 14-11-2014 07:25 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |