be the last to post here (Page 93)

Date: 22-10-2009 10:58 am (15 years ago) | Author: z4 Beamer
1 ... 90 91 92 [93] 94 95 96 ... 105
- ExpertTbright at 27-07-2012 11:58 AM (12 years ago)
(m)
 Huh? understand wetin emergency please

Posted: at 27-07-2012 11:58 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Shydaimma at 27-07-2012 11:59 AM (12 years ago)
(f)
i no even wan sabi tlk more of under..n addin it stand

Posted: at 27-07-2012 11:59 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 27-07-2012 12:01 PM (12 years ago)
(m)
okray

Posted: at 27-07-2012 12:01 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Shydaimma at 27-07-2012 12:06 PM (12 years ago)
(f)
na okra u wan rite?

Posted: at 27-07-2012 12:06 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 27-07-2012 12:43 PM (12 years ago)
(m)
Ahhhh yew no sabi wyt okro ahhhh see yew

Posted: at 27-07-2012 12:43 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Shydaimma at 27-07-2012 01:26 PM (12 years ago)
(f)
leave mi jor...abeg borrow me ur pen mine dun finish

Posted: at 27-07-2012 01:26 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 27-07-2012 01:37 PM (12 years ago)
(m)
which pen  Huh? u don come again abi?

Posted: at 27-07-2012 01:37 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- mizcollins1 at 27-07-2012 01:51 PM (12 years ago)
(f)
come??? abeg me and you get problem before?
Posted: at 27-07-2012 01:51 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 27-07-2012 01:57 PM (12 years ago)
(m)
yes yew chop my carrot

Posted: at 27-07-2012 01:57 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- mizcollins1 at 27-07-2012 02:08 PM (12 years ago)
(f)
a think say you dey shout dey grin like fool when i dey suck i mean chop ya carrot Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 27-07-2012 02:08 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Shydaimma at 29-07-2012 03:58 AM (12 years ago)
(f)
 Grin Grin Lips Sealed Lips Sealed thank God u dun confess na u chop am...e dun tey since he dey luk for dat him carrot

Posted: at 29-07-2012 03:58 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- mizcollins1 at 29-07-2012 02:50 PM (12 years ago)
(f)
a don talk the truth put the devil to shame!! Cheesy Cheesy
Posted: at 29-07-2012 02:50 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 29-07-2012 03:03 PM (12 years ago)
(m)
God u dey hear them dey no get respect for my carrot again u dey hear dem ooo

Posted: at 29-07-2012 03:03 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- mizcollins1 at 29-07-2012 03:11 PM (12 years ago)
(f)
no bring God come hiaa Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 29-07-2012 03:11 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 29-07-2012 03:24 PM (12 years ago)
(m)
okries e dey sweet u as u dey chop am na in make ur lips dey red every day u go soon tire

Posted: at 29-07-2012 03:24 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- mizcollins1 at 29-07-2012 06:03 PM (12 years ago)
(f)
you see person way tire to chop carrot?
Posted: at 29-07-2012 06:03 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- francischi at 29-07-2012 07:09 PM (12 years ago)
(m)
 Huh?

Posted: at 29-07-2012 07:09 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Shydaimma at 31-07-2012 12:19 AM (12 years ago)
(f)
weytin dey worry dis one

Posted: at 31-07-2012 12:19 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- mizcollins1 at 31-07-2012 10:14 AM (12 years ago)
(f)
you never give him medicin na e make small confusion catch am
Posted: at 31-07-2012 10:14 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 31-07-2012 11:28 PM (12 years ago)
(m)
 Lips Sealed

Posted: at 31-07-2012 11:28 PM (12 years ago) | Hero
Reply
1 ... 90 91 92 [93] 94 95 96 ... 105

Featured Discussions