Posted: at | |
being mysterious is part of me--CALL ME CRAZY--am still wat i am
| |||||
mchew Reply
| |||||
Reply | |||||
nke na ewutekarisimu bu na ufodu achurokwa eze' ha achu nwe nolu na yabu nijapal... Replycheii..... okwanu so isi-onu idi mmaduoooo.....{mouth odore}
| |||||
See as i just dey look unah... Chuks dis one wey ur head resemble ara wie u sure say u suck enough Bosom milk so? ReplyTo eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
so u look me finish com post this kind thing give me..? oke to answer ur question, yes i suck my mama brest for six years and six months..... after that i come get one girl friend at 15, to tell u brother... i still dey suck till today, so if u bring ur own equation and mine u go see sey i be good sucker....lol Reply
| |||||
and try to dey get respect for handsom people... Reply
| |||||
Like me bah? But e be like say u nak head 4 ground when u been small? ReplyTo eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
lol Reply
| |||||
Wetin lol u? ReplyTo eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
bad mouth Reply
| |||||
@chuck na for back you touch ground or??? Reply@Just2ugly no mind the guy GREATER IS HE IN ME THAN HE IN THE WORLD
| |||||
E be like say u take shot 2day. Wetin u call me so? ReplyTo eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
u wan make i call hope23 my sweetheart. Replythis ur 'nfiri onu' don too muchooo ![]()
| |||||
U use gin wash face dis morning? ReplyTo eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
its almost eleven o'clock here u still dey morning.... Replyanyway.... maybe u just dey wake. good morning, make i no forget. u suppos know sey by this kind time everything go done happen finish
| |||||
U smoke lemon grass? ReplyTo eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
e yi eki egege na e mi omo si oyibo abi black orkposo, orlor di simbi abi television Replyelor e hwe varay ah na. lol
| |||||
!Chei! ReplyTo eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
meaning? ReplyGREATER IS HE IN ME THAN HE IN THE WORLD
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech