now i think u re soundin more like d kidnappers demself.....u sure say u no dey work for dem.....cos only dose kidnappers dey sound MEAN like dat....sorry oooo








Posted: at | |
Quote from: onuorahuchenna on 13-11-2009 05:55 PM U SAY I NO BE MAN? E GET QUESTION WEY I WAN ASK U NOW, HAVE U BEEN SLAPPED BY SOMEBODY BEFORE, DE KIND OF SLAP THAT THEY WILL USE BROOM AND PACKER TO SLEEP UR TEETH? IF U NO TAKE CARE WE GO FIGHT FOR THIS TOPIC OO. now i think u re soundin more like d kidnappers demself.....u sure say u no dey work for dem.....cos only dose kidnappers dey sound MEAN like dat....sorry oooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: prince1987 on 13-11-2009 05:59 PM Quote from: onuorahuchenna on 13-11-2009 05:55 PM U SAY I NO BE MAN? E GET QUESTION WEY I WAN ASK U NOW, HAVE U BEEN SLAPPED BY SOMEBODY BEFORE, DE KIND OF SLAP THAT THEY WILL USE BROOM AND PACKER TO SLEEP UR TEETH? IF U NO TAKE CARE WE GO FIGHT FOR THIS TOPIC OO. now i think u re soundin more like d kidnappers demself.....u sure say u no dey work for dem.....cos only dose kidnappers dey sound MEAN like dat....sorry oooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() THIS BOY U DEY TRY ME OO, U WAN DIE? U DON HEAR ABOUT ALUSI OKIJA, OTUTU NZU, AGBATANABUO EZU NA OMABALA,AMADIOHA AND EKPO?I GO SEND SOMETHING TO YOU OOO, BE CAREFUL THE WAY U TALK TO ME.HUH
| |||||
Quote from: onuorahuchenna on 13-11-2009 06:09 PM Quote from: prince1987 on 13-11-2009 05:59 PM Quote from: onuorahuchenna on 13-11-2009 05:55 PM U SAY I NO BE MAN? E GET QUESTION WEY I WAN ASK U NOW, HAVE U BEEN SLAPPED BY SOMEBODY BEFORE, DE KIND OF SLAP THAT THEY WILL USE BROOM AND PACKER TO SLEEP UR TEETH? IF U NO TAKE CARE WE GO FIGHT FOR THIS TOPIC OO. now i think u re soundin more like d kidnappers demself.....u sure say u no dey work for dem.....cos only dose kidnappers dey sound MEAN like dat....sorry oooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() THIS BOY U DEY TRY ME OO, U WAN DIE? U DON HEAR ABOUT ALUSI OKIJA, OTUTU NZU, AGBATANABUO EZU NA OMABALA,AMADIOHA AND EKPO?I GO SEND SOMETHING TO YOU OOO, BE CAREFUL THE WAY U TALK TO ME.HUH my friend i think u really scared me there u knw......bobz i jst want make u knw say amadioha n all those things don die e don tey make u no dey give we dt thing u dey hear........jst dey try to dey remind u say for my area sef i get jst one i go send give u........lol ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: prince1987 on 13-11-2009 06:21 PM Quote from: onuorahuchenna on 13-11-2009 06:09 PM Quote from: prince1987 on 13-11-2009 05:59 PM Quote from: onuorahuchenna on 13-11-2009 05:55 PM U SAY I NO BE MAN? E GET QUESTION WEY I WAN ASK U NOW, HAVE U BEEN SLAPPED BY SOMEBODY BEFORE, DE KIND OF SLAP THAT THEY WILL USE BROOM AND PACKER TO SLEEP UR TEETH? IF U NO TAKE CARE WE GO FIGHT FOR THIS TOPIC OO. now i think u re soundin more like d kidnappers demself.....u sure say u no dey work for dem.....cos only dose kidnappers dey sound MEAN like dat....sorry oooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() THIS BOY U DEY TRY ME OO, U WAN DIE? U DON HEAR ABOUT ALUSI OKIJA, OTUTU NZU, AGBATANABUO EZU NA OMABALA,AMADIOHA AND EKPO?I GO SEND SOMETHING TO YOU OOO, BE CAREFUL THE WAY U TALK TO ME.HUH my friend i think u really scared me there u knw......bobz i jst want make u knw say amadioha n all those things don die e don tey make u no dey give we dt thing u dey hear........jst dey try to dey remind u say for my area sef i get jst one i go send give u........lol ![]() ![]() ![]() OK SO U WAN MAKE WE TRY ABI? NO PROBLEM BE READY AM READY FOR U.. ABI IGBO AND I NO DEY TAKE MATTER LIKE THIS PLAY SO AM READY FOR U, AND U HAVE TO WATCH OUT.
| |||||
Quote from: onuorahuchenna on 13-11-2009 06:25 PM Quote from: prince1987 on 13-11-2009 06:21 PM Quote from: onuorahuchenna on 13-11-2009 06:09 PM Quote from: prince1987 on 13-11-2009 05:59 PM Quote from: onuorahuchenna on 13-11-2009 05:55 PM U SAY I NO BE MAN? E GET QUESTION WEY I WAN ASK U NOW, HAVE U BEEN SLAPPED BY SOMEBODY BEFORE, DE KIND OF SLAP THAT THEY WILL USE BROOM AND PACKER TO SLEEP UR TEETH? IF U NO TAKE CARE WE GO FIGHT FOR THIS TOPIC OO. now i think u re soundin more like d kidnappers demself.....u sure say u no dey work for dem.....cos only dose kidnappers dey sound MEAN like dat....sorry oooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() THIS BOY U DEY TRY ME OO, U WAN DIE? U DON HEAR ABOUT ALUSI OKIJA, OTUTU NZU, AGBATANABUO EZU NA OMABALA,AMADIOHA AND EKPO?I GO SEND SOMETHING TO YOU OOO, BE CAREFUL THE WAY U TALK TO ME.HUH my friend i think u really scared me there u knw......bobz i jst want make u knw say amadioha n all those things don die e don tey make u no dey give we dt thing u dey hear........jst dey try to dey remind u say for my area sef i get jst one i go send give u........lol ![]() ![]() ![]() OK SO U WAN MAKE WE TRY ABI? NO PROBLEM BE READY AM READY FOR U.. ABI IGBO AND I NO DEY TAKE MATTER LIKE THIS PLAY SO AM READY FOR U, AND U HAVE TO WATCH OUT. get ready for the back firing tooo.....take my advice ....tread carefully... u hear...lol
| |||||
Quote from: prince1987 on 13-11-2009 06:30 PM Quote from: onuorahuchenna on 13-11-2009 06:25 PM Quote from: prince1987 on 13-11-2009 06:21 PM Quote from: onuorahuchenna on 13-11-2009 06:09 PM Quote from: prince1987 on 13-11-2009 05:59 PM Quote from: onuorahuchenna on 13-11-2009 05:55 PM U SAY I NO BE MAN? E GET QUESTION WEY I WAN ASK U NOW, HAVE U BEEN SLAPPED BY SOMEBODY BEFORE, DE KIND OF SLAP THAT THEY WILL USE BROOM AND PACKER TO SLEEP UR TEETH? IF U NO TAKE CARE WE GO FIGHT FOR THIS TOPIC OO. now i think u re soundin more like d kidnappers demself.....u sure say u no dey work for dem.....cos only dose kidnappers dey sound MEAN like dat....sorry oooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() THIS BOY U DEY TRY ME OO, U WAN DIE? U DON HEAR ABOUT ALUSI OKIJA, OTUTU NZU, AGBATANABUO EZU NA OMABALA,AMADIOHA AND EKPO?I GO SEND SOMETHING TO YOU OOO, BE CAREFUL THE WAY U TALK TO ME.HUH my friend i think u really scared me there u knw......bobz i jst want make u knw say amadioha n all those things don die e don tey make u no dey give we dt thing u dey hear........jst dey try to dey remind u say for my area sef i get jst one i go send give u........lol ![]() ![]() ![]() OK SO U WAN MAKE WE TRY ABI? NO PROBLEM BE READY AM READY FOR U.. ABI IGBO AND I NO DEY TAKE MATTER LIKE THIS PLAY SO AM READY FOR U, AND U HAVE TO WATCH OUT. get ready for the back firing tooo.....take my advice ....tread carefully... u hear...lol OK NA.
| |||||
let d party begin.......lol Reply
| |||||
who be the mad man wey go kidnapp mad man ............. Replythey wan dig hole take cover hole.
| |||||
Na wao!why is this man kidnapped? Reply
| |||||
abeg oh, who carry my actor 4 me? Reply![]()
| |||||
Quote from: YSG4REAL on 13-11-2009 09:11 PM abeg oh, who carry my actor 4 me? ![]() LIKE WHO?
| |||||
Hehehehehehe God knows that if i enter naija this time around "thats if i enter"... Its slippers i'l be using to stroll...no car, no cool dressing.... do face like person wey never eat for three days... Replyhehehee who see me go fear na... lol Naturally lifted, naturally gifted. ![]()
| |||||
SEE WETIN U DEY THINK. IF U THINK THAT`S THE ONLY WAY U CAN ESCAPE THEM NA EM BE SAY U DON FAIL, IF U DEY LIKE PERSON WEY NEVER CHOP SINCE THREE DAYS, ANYBODY WEY SEE PERSON WEY DEY CHOP WELL GO KNOW UNLESS U NO DEY CHOP WELL.LOL Reply
| |||||
Lol I thought u were on ur way to ur Gf's house... U no go again? ReplyNaturally lifted, naturally gifted. ![]()
| |||||
Quote from: sandie on 14-11-2009 12:54 AM Lol I thought u were on ur way to ur Gf's house... U no go again? WETING CONCERN U? U WAN MAKE I BRANCH FOR YOUR HOUSE? BEFORE I TAUGHT WE HAVE WOMAN RAPPER BUT NOW NA MAN RAPPER U BE.
| |||||
Its a shame, it is really a shame!!! if u r a kidnapper out there, it is a shame to this country Reply
| |||||
OK, WE DON HEAR. Reply
| |||||
ohhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh Reply
| |||||
abeg make una begin arrange the ransome money no be only to dey talk for mouth, if u r concerned send ur check, my account is open Reply
| |||||
ISN'T THIS RATHER AN INSANE ACT? ReplyTHERE HAS NEVER BEEN A GOOD MEMEORY OF NAIJA OUTSIDE THE WORLD,INSTEAD BAD NEWS.... ISN'T THIS RATHER A BLACK DENT ON WE YOUNG NIGERIANS WHO ARE ABROAD SEEKING FOR OUR GREEN PASTURES? I SUGGEST THAT THE KIDNAPPERS BE APPREHENDED AND BE SENTENSED TO DEATH BY HANGINGIF THAT WIL;L BE THE ONLY SOLUTION TO STOPING THIS RUBBISH
|
Photo Of Cardoso's 'Mystery' Women Who Call The Shots At CBN, Earn Above N50m Per Month
“Don’t Talk To Me Like A Student” – Daniel Bwala, Clashes With TV Anchor Rufai Useni
Colleagues Mourn Nigerian Doctor, Joe Madu Who Died After He Was Reportedly Denied Sick Leave
Bride Explains Why She Wore T-shirt And Joggers For Her Traditional Wedding
UNIZIK Student Physically Assaults Lecturer For Interrupting Her Tiktok Video
South Africans Call For Sack Of Minister After Chidinma Adetsina Was Spotted in Cape Town
Tuface Finally Comes Clean on His Relationship With Edo House Member, Natasha Macaulay (VID)
Nigerian Man, Augustin Arrested For Killing Spanish Wife & Setting Fire To Family Home In Spain
REVEALED; Why Oba of Benin Waited Until February 2025 To Bury His Mother, 49Yrs After Her Death
Watch As Angry Protesters Block Major Road In Zamfara After Bandits Kidnap Imam, 31 Others