Download Free 9ja Music and Ringtones and get this track now at http://www.numusicstreet.com/KellyHandsome.htm
Posted: at | |
Download Free 9ja Music and Ringtones and get this track now at http://www.numusicstreet.com/KellyHandsome.htm
| |||||
crazie guy ReplyI hav jst 3 things to teach: simplicity, patience, compassion. These three are yourgreatest treasure
| |||||
i luvd d song doe i dnt support wwaheva dey fightn ova Reply
| |||||
guys tumbs up to kelly handsome Reply
| |||||
so no beta tin 2 tink of but fight... ngwanu make dem continue. Reply![]() ![]()
| |||||
Quote from: RosemaryI on 23-12-2009 04:15 PM so no beta tin 2 tink of but fight... ngwanu make dem continue. ![]() ![]() my sista, no mind dem ooo 2.0.
| |||||
Bad Guy Kelly Baba Nothin Dey Happen Reply
| |||||
make una go ahead, cos una no get any thing to sing again, so the only way to get inspiration is to start BEEF, i know una stly. Reply
| |||||
na the way forward Reply
| |||||
like play like play,una don dey badbelle celebs,lol. Reply
| |||||
look ma pips, if there aint no beef sometimes, the industry might be so boring Reply
| |||||
this kelly handsome abi wowo of a person. abi u dey mad ni. shey make person no sing song again even u diss no even sweet self. Replyabeg go continue to dey clean floor for usa wey u dey jo and leave men alone wey dey make money and wey get swagga pass u. eg terry g get swagga jo so KELLY WOWO go sleep
| |||||
Kelly handsome or whatever he cals himself is a big fool.dat song proves 2 evri1 what a dunce he is u knw,goin al public 2 chaleng wandecoal sayn its fender 2 bumber n nt bumper 2 bumper.if only he took time 2 check his dictionary,dat is if he has any or evn knows how 2 use it 4 dat mata)he wouldnt hav made such a spectacle of himself.But dat is what u get wen stark illiterates get in2 d industry.Stupid guy jst wnts 2 b heard. Reply
| |||||
Kelly handsome or whatever he cals himself is a big fool.dat song proves 2 evri1 what a dunce he is u knw,goin al public 2 chaleng wandecoal sayn its fender 2 bumber n nt bumper 2 bumper.if only he took time 2 check his dictionary,(dat is if he has any or evn knows how 2 use it 4 dat mata)he wouldnt hav made such a spectacle of himself.But dat is what u get wen stark illiterates get in2 d industry.Stupid guy jst wnts 2 b heard. Reply
| |||||
Quote from: Sweetstuff on 9-01-2010 06:37 AM Kelly handsome or whatever he cals himself is a big fool.dat song proves 2 evri1 what a dunce he is u knw,goin al public 2 chaleng wandecoal sayn its fender 2 bumber n nt bumper 2 bumper.if only he took time 2 check his dictionary,dat is if he has any or evn knows how 2 use it 4 dat mata)he wouldnt hav made such a spectacle of himself.But dat is what u get wen stark illiterates get in2 d industry.Stupid guy jst wnts 2 b heard. Quote from: crabsweet on 6-01-2010 08:08 AM this kelly handsome abi wowo of a person. abi u dey mad ni. shey make person no sing song again even u diss no even sweet self. abeg go continue to dey clean floor for usa wey u dey jo and leave men alone wey dey make money and wey get swagga pass u. eg terry g get swagga jo so KELLY WOWO go sleep Both of u dey mad. Una don hear d song or una wan write 4 9ja pals? Make both of u go listen to both diss songs and tell me which one makes sense pass the other. For me, kelly dey tight pass all these 'motherphyuker hits'. *sighs* Nonsense I report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER
| |||||
Jst go tru ur comment agn,u ar jst lyk him.phyuking. Reply
| |||||
Quote from: Sweetstuff on 9-01-2010 01:32 PM Jst go tru ur comment agn,u ar jst lyk him.phyuking. And u just sound like terry. ** I report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER
| |||||
Iv listened t oo Kelly's song a thousand and one times. I even heard it from students in my school here in d U.S. Kelly Handsome killed the beats! ! I dont support their fight though but I have to say dt his diss is super tight meeeeeehn. Kelly killed d beats. Let's go "omo ha na-akpasu m iwe iwe iwe, na me b d igwe" 'watchu talkin nigger?" lmao Reply
| |||||
Beef no good finally! ReplyI report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER
| |||||
i luv d song man....... Reply
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)