Posted: at | |
| |||||
Yes 3hrs.. Thats good timing ReplyTo eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
All those belive na assumption. I 1ce met one Edo babe, only 3times she tire. Reply
| |||||
That nah Edo no be Calabar ReplyTo eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
Quote from: just2sexy on 2-01-2010 01:05 PM That nah Edo no be Calabar they come 2nd 4 record
| |||||
Probably but nah Calabar be no 1 ReplyTo eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
WHAT NEXT........... Reply
| |||||
Who u dey ask? ReplyTo eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
Quote from: just2sexy on 2-01-2010 05:59 PM Who u dey ask? u offcourse bean head............
| |||||
E be like say u don drink kpomo water abi? ReplyTo eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
Quote from: dirtykid on 28-12-2009 08:16 PM Quote from: sidoffie on 28-12-2009 08:04 PM kai me i no fear them ooooooooooooooooh.u no no se hi get somthing wey calabar girls go see, run.aby u never hear say aboki prick go make calabar girl pick race.abeg go bring am come she go tire oooooooooooooooooooooo. Are u aboki ?? wetin give u all this liver ![]() Huh,i guess say na burantashi kna give ham d liver.
| |||||
Burantashi no dey work again ReplyTo eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
Quote from: just2sexy on 2-01-2010 09:03 PM Burantashi no dey work again so wetin dey work now ![]()
| |||||
I no knw cos i no dey use them.. I dey do my own natural ReplyTo eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
Huh,u dey do ur own natural why u com say burantashi no dey work! Reply
| |||||
Bcos the day i try am, i no even last reach as i dey use to wen i dey natural ReplyTo eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
hmmm ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Wetin u dey do here? ReplyTo eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
abi u dey ask mer? ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Yes. How u see my new forum signature? ReplyTo eat is Human, but to digest DIVINE!!
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech