This Woman Is Looking For The Father Of Her Baby Online After A One Night Stand With A Stranger (Page 2)

Date: 01-09-2015 1:52 pm (8 years ago) | Author: kaygee
1 [2] 3 4 5
- lexydon at 1-09-2015 03:04 PM (8 years ago)
(m)
make she check goggle
Posted: at 1-09-2015 03:04 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- victorstic1 at 1-09-2015 03:13 PM (8 years ago)
(m)
WHAT REWARD AWAIT ME?   IF I GET U THE GUY! U CAN PAY IN KIND OR IN CASH
Posted: at 1-09-2015 03:13 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- elchymo at 1-09-2015 03:20 PM (8 years ago)
(m)
D man don chop clean mouth finish... Nothing concern am again. Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 1-09-2015 03:20 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- kaizerchief at 1-09-2015 03:23 PM (8 years ago)
(m)
good luck
Posted: at 1-09-2015 03:23 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- beneno at 1-09-2015 03:26 PM (8 years ago)
(m)
Very nice girl,if to say Ni me be the guy I for come out I swear.if to say Ni some naija babes she for don delate that baby imidiatly she missed her period.e no dey hard them.even the pregnancy wey them know who responsible no dey hard them talk less of this kind situation own.
Posted: at 1-09-2015 03:26 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- okpesco60 at 1-09-2015 03:37 PM (8 years ago)
(m)
Don't worry, am the father.
How much will u pay me
Posted: at 1-09-2015 03:37 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- Troublemenot at 1-09-2015 03:38 PM (8 years ago)
(m)
Because she be oyibo una d yawn better yawn for ram if to say she be Naija woman na ashawo all of una for d call am now yeye ppl.
Posted: at 1-09-2015 03:38 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mickeytoy at 1-09-2015 03:52 PM (8 years ago)
(m)
na only she waka come ooo
Posted: at 1-09-2015 03:52 PM (8 years ago) | Newbie
Reply
- gogoman at 1-09-2015 03:58 PM (8 years ago)
Online (m)
make she call me on my number , i go help her out sharp sharp
Posted: at 1-09-2015 03:58 PM (8 years ago) | Grande Master
Reply
- mercymadu at 1-09-2015 04:04 PM (8 years ago)
(f)
oghene  biko ....one night stand ...no  be sml  tin...  lolz
Posted: at 1-09-2015 04:04 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- winace at 1-09-2015 04:08 PM (8 years ago)
(f)
Quote from: ngfineface on  1-09-2015 02:38 PM

That is why you are livingstonee. Congrats and may it be triplets next time
.  Lolssss
Posted: at 1-09-2015 04:08 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- temi_1 at 1-09-2015 04:08 PM (8 years ago)
(f)
I would help you search for him don't worry
Posted: at 1-09-2015 04:08 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- winace at 1-09-2015 04:09 PM (8 years ago)
(f)
Eyah, she go see d man o. Lolss
Posted: at 1-09-2015 04:09 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mercymadu at 1-09-2015 04:12 PM (8 years ago)
(f)
Quote from: PoliticxGuru on  1-09-2015 02:02 PM
ur on ur own ooioooi

wasted generation boy.... why you let  the #10.000.00  waste.. just like dat  after all the sleepless nyts Huh?Huh?
Posted: at 1-09-2015 04:12 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- seunbabs at 1-09-2015 04:16 PM (8 years ago)
(m)
How I wish am the man she is looking for
Posted: at 1-09-2015 04:16 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- uchex at 1-09-2015 04:21 PM (8 years ago)
(m)
No sense in this one head
Posted: at 1-09-2015 04:21 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- stmanuel6 at 1-09-2015 04:33 PM (8 years ago)
(m)
kei
dis one don carry her own be dat
Posted: at 1-09-2015 04:33 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- dickieponga at 1-09-2015 04:56 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: bayonel3 on  1-09-2015 02:17 PM
I think I was the one .. I'm not sure but I was drunk that night

So na u be d blond headed blue eyed man wey dey go about dey poke ashawo women wey don drink.
Oyinbo too do ashawo and use drink as excuse, dem worse pass naija women..
Posted: at 1-09-2015 04:56 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 1-09-2015 04:58 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: seunbabs on  1-09-2015 04:16 PM
How I wish am the man she is looking for
Why becos she be oyinbo..? oh boy u get complex..
Posted: at 1-09-2015 04:58 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- dareper at 1-09-2015 05:07 PM (8 years ago)
(m)
Like serious?
Posted: at 1-09-2015 05:07 PM (8 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4 5