25 Places To Meet A Rich Husband In Lagos (Single Ladies Memoir) (Page 2)

Date: 13-11-2015 1:42 pm (8 years ago) | Author: CLARA JANCITA
1 [2]
- okatee at 20-11-2015 08:13 AM (8 years ago)
(m)
oga poster, u don ever go deir, hw u take know say classiq men dey dere, abi bcus u see pple wear suit nd hold car na e u tink say dem classiq, classiq man no dey show himself
Posted: at 20-11-2015 08:13 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- okatee at 20-11-2015 08:18 AM (8 years ago)
(m)
Any lady wen carry her self go dere say she dey go find husband, mak u know say 4 ur mind u dey go sell urself. dem no dey luk 4 husband oo, cus husband na e dey luk 4 wife.
Posted: at 20-11-2015 08:18 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- okatee at 20-11-2015 08:22 AM (8 years ago)
(m)
@morgrawl231, ur question mak sense. mr poster, u need to ansa dis one oo
Posted: at 20-11-2015 08:22 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]