Two Kenyan Women Fight Over a Man In Public - Photo

Date: 01-02-2016 12:18 pm (8 years ago) | Author: CLARA JANCITA
[1] 2
- at 1-02-2016 12:18 PM (8 years ago)
(f)

In what can only be described as a battle of shame, residents of Mwiki in Kasarani, Kenya were treated to a free drama yesterday afternoon after two women went for each others' necks over a man. Meanwhile, the residents didn't even bother to intervene. It is that Kenyans don't 'separate' fights or what? Lol. More photos after the cut...


Posted: at 1-02-2016 12:18 PM (8 years ago) | Hero
- BournIdentity at 1-02-2016 12:27 PM (8 years ago)
(m)
Una don dey get sense small small. Yes u talkam 4 truth, na Kenya dem b
Posted: at 1-02-2016 12:27 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- nwaafoigbo at 1-02-2016 12:37 PM (8 years ago)
(m)
is ever day women ar fighting for men in kenyan Grin Grin Grin
Posted: at 1-02-2016 12:37 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- willyking at 1-02-2016 12:46 PM (8 years ago)
(m)
Dont mind them na only 2 wemen dey fight for man every day for kenya 3 wemen 4 wemen no dey fight for man na when una go increase for una stupidity una no dey inprove,what about news like the women of one local goverment in kenya are fighting over one man
Posted: at 1-02-2016 12:46 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ujmaria at 1-02-2016 01:05 PM (8 years ago)
(f)
How can u be fighting over a man dat isn't married to u
Posted: at 1-02-2016 01:05 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- gogoman at 1-02-2016 01:24 PM (8 years ago)
Online (m)
there nothing more sexier than , two female fight and their sounds....... yakiri yakiri
Posted: at 1-02-2016 01:24 PM (8 years ago) | Grande Master
Reply
- xtokelly at 1-02-2016 02:19 PM (8 years ago)
(m)
Why fighting when you knew he is not going to marry  you at end..men knows the kind of women they want..
Posted: at 1-02-2016 02:19 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- rashjr at 1-02-2016 02:45 PM (8 years ago)
(m)
Good' leave them to find to the end
Posted: at 1-02-2016 02:45 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- akinmanchy at 1-02-2016 03:02 PM (8 years ago)
(m)
Wey boys plenty for bus stop na him these two fools dey fight?

Posted: at 1-02-2016 03:02 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- winace at 1-02-2016 04:24 PM (8 years ago)
(f)
Na stupid women gp dey fight over man dat will not marry them. Rubbish
Posted: at 1-02-2016 04:24 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Ennyolalekan at 1-02-2016 06:34 PM (8 years ago)
(m)
am so sure dat man is not gonna marry any of dem oooo. and yet dey fight on top his matter. rubbish
Posted: at 1-02-2016 06:34 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dareper at 1-02-2016 07:44 PM (8 years ago)
(m)
Since when their gov don tell them say na must be say two woman must follow one man. What do u expect, na so Winace and poshe baby take fight for who I go befriend last time
Posted: at 1-02-2016 07:44 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- Anny01 at 1-02-2016 08:34 PM (8 years ago)
(m)
Before nkoh? Una no know say men scarce?
Posted: at 1-02-2016 08:34 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Mopera at 1-02-2016 10:48 PM (8 years ago)
(m)
Two woman
dey fight for man every day for
kenya 3 wemen 4 wemen no dey
fight for man na when una go
increase for una stupidity una no
dey inprove,what about news like the women of one local goverment
in kenya are fighting over one man
Posted: at 1-02-2016 10:48 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- okatee at 2-02-2016 12:44 AM (8 years ago)
(m)
NA DEM SABI. IF DEY LUK, DEY SHUD KILL DEMSELVES.
Posted: at 2-02-2016 12:44 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- princedafe at 2-02-2016 02:10 AM (8 years ago)
(m)
Another senseless post
Posted: at 2-02-2016 02:10 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- imaria at 2-02-2016 02:39 AM (8 years ago)
(f)
Foolish women you guys are disgrace to womanhood
Posted: at 2-02-2016 02:39 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- adepoju1911 at 2-02-2016 04:15 AM (8 years ago)
(m)
dey must fyt, e no easy fah
Posted: at 2-02-2016 04:15 AM (8 years ago) | Newbie
Reply
- favuman at 2-02-2016 04:16 AM (8 years ago)
(m)
when una go increase for una stupidity una no dey inprove,what about news like the women of one local goverment in kenya are fighting over one man
Posted: at 2-02-2016 04:16 AM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- horizontal at 2-02-2016 05:25 AM (8 years ago)
(f)
WHY KENYAN GIRLS ALWAYS FIGHT OVER MAN PLEASE STOP RUBBISH KENYA GIRLS
Posted: at 2-02-2016 05:25 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2