To be a soldier in Nigeria no be joke o! Here are some of the craziest routines that go on between the walls of a Nigerian Military Academy. The routines will determine whether you are fit to be recruited into the army. This is what happens in the Nigerian Army Academy in Zaria.
I scour the world wide web to bring you interesting stories from around the globe. bayonel3@gmailcom
Posted: at 12-02-2016 11:38 AM (9 years ago) | Addicted Hero
emma4love3 at 12-02-2016 11:52 AM (9 years ago) (m)
hahabahababab na wa oooooo.....abeg ooooooh.....no be for this kind training inside nasty and dirty water....no no no....at the end FGN no go give them good weapon to fight aaaaaaah people no wonder wen them com out dem con look bruta......
Posted: at 12-02-2016 11:52 AM (9 years ago) | Hero
zezprincess at 12-02-2016 12:38 PM (9 years ago) (f)
Hahaha,Government,you can't cheat them,that's why them dey give this kind punishment to recruiters,all in the name of training,so that if them dey pay you that small stipend call salary,I no go pain them,Rubbish,And those three way carry ecolac boxes,na where them dey come from? Cos I know say na JJC guys.
Posted: at 12-02-2016 12:38 PM (9 years ago) | Hero
emma4love3 at 12-02-2016 03:37 PM (9 years ago) (m)
ok una say na gallantry abi...i hear..... nigerian no level for them again....na suffer work.....na that year nigerian army good... criminals full am now....erhn those 3 ecolac boys just dey arrive the camp...wit their box for.head.....
Posted: at 12-02-2016 03:37 PM (9 years ago) | Hero