Winner of the 2015 MBGN Miss Universe, Debbie Chinasa Collins, in a series of new photos she just released. The 23-year-old captioned the photos the 'tree hugging chronicles. ]
I have been reporting for several years now and I am very interested in visual news reportage with strong inclusion of photos and video multimedia.
Posted: at 2-03-2016 07:45 AM (9 years ago) | Addicted Hero
POSTER, MAY THUNDER WEY NO GET NOISE STRIKE THAT UR SMELLING AND LYING MOUTH FOR TRYING TO CONFUSE AND DECEIVE OTHERS U CHALATAN...IF U MUST KNOW. THE WINNER OF THE 2015 MBGN IS UNOAKU ANYADIKE. AND NOT UR DEBBIE CHINASA COLLINS
Posted: at 2-03-2016 09:21 AM (9 years ago) | Upcoming
If to say she fit replace her face I for adore her, na her face spoiled her body. But sha those people wey they give them award like miss universe no get eyes ni... She dose not fit miss universe at all. Mayb na miss her town @poster wan write.
Posted: at 2-03-2016 10:49 AM (9 years ago) | Hero
POSTER I NO DEY LEAVE HERE UNTIL U TELL ME WHY U POST DIS N*N*N*N FOR HERE I DEY WAIT FOR WHERE U WAN PASS COMOT HERE BUT BEFORE THEN REMEMBER SAY PERSON NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!
Posted: at 2-03-2016 05:47 PM (9 years ago) | Gistmaniac