Are You Bold Enough To Go Through This Relationship Test? (Page 2)

Date: 15-03-2016 10:55 am (8 years ago) | Author: kaygee
1 [2]
- BusyHorse at 15-03-2016 07:04 PM (8 years ago)
(m)
My babe no go agree for this test at all.
Posted: at 15-03-2016 07:04 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply
- raynebee at 15-03-2016 07:30 PM (8 years ago)
(f)
ders no way I wud fail the test
Posted: at 15-03-2016 07:30 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 15-03-2016 10:55 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: mr gogo on 15-03-2016 11:19 AM
hey poster my phone is my personal person!! no go area

Hahaha funny you
Posted: at 15-03-2016 10:55 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- imaria at 16-03-2016 01:02 AM (8 years ago)
(f)
Not possible
Posted: at 16-03-2016 01:02 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Oworen25 at 16-03-2016 11:55 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: victor matt on 15-03-2016 11:17 AM
I seee..Hehehehe,if only I got no simcard in the fone...issokay

Go buy or get one
Posted: at 16-03-2016 11:55 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 16-03-2016 11:56 AM (8 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 15-03-2016 11:40 AM
Naija people? fear dem, dem fit hide ordinary food wey dem won chop, BT if u cross water u go c say phone fit b like say ur Internet banking dey open to everi every

We too smart
Posted: at 16-03-2016 11:56 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- emma4love3 at 18-03-2016 09:26 AM (8 years ago)
(m)
foe this story abeg everybody no be the same
like my phone i password am for security reasons...
Posted: at 18-03-2016 09:26 AM (8 years ago) | Hero
Reply
1 [2]