OOSSYY at 20-03-2016 10:08 PM (9 years ago) (m) GOOD FOR HER Posted: at 20-03-2016 10:08 PM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
okatee at 20-03-2016 10:30 PM (9 years ago) (m) hmmmmmmmmm.... True talk, but what dose she ask for nw....
KPANKAN!!!! DEATH NAH Posted: at 20-03-2016 10:30 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
osarobo62 at 20-03-2016 10:53 PM (9 years ago) (m) whoever does this, must have been suffering from a mental illness already. Posted: at 20-03-2016 10:53 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Man shortage is all over the world....Man scarce for market oo.... So make una hold una man tight... Posted: at 21-03-2016 01:18 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Nottingham at 21-03-2016 02:08 AM (9 years ago) (m) U for jump out of relationship. Oya go explain to Baba God Posted: at 21-03-2016 02:08 AM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
winace at 21-03-2016 05:41 AM (9 years ago) (f) GOD forbid bad thing dat I die for a man. Wen am not stupid. Posted: at 21-03-2016 05:41 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
chain chai people mini o, thats why I love my naija babes dem no go even try suicide highest dem go beat hell from d useless girl body.
I dey test u,, I swear.. I still dey find dis kain news Posted: at 21-03-2016 08:33 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
DrSoba at 21-03-2016 08:38 AM (9 years ago) (m) Ha!ha!ha naija girls too get yawo sense and moreover na dem dey commit the cheating pass for every relationship, naija girls I open yansh for una ooo lol
Guy, I have told you before, stop taking that thing you are high on now. They said camerounian girl, u said Naija girl. Take time o, u no sabi read? Posted: at 21-03-2016 08:38 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Ha!ha!ha naija girls too get yawo sense and moreover na dem dey commit the cheating pass for every relationship, naija girls I open yansh for una ooo lol
Hmmmmmmmm,,,, Posted: at 21-03-2016 08:47 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kaysieluv at 21-03-2016 10:43 AM (9 years ago) (f) suicide is never an option.....when I went through mine I rather choose life than death......heaven jus lost one precious soul over nothing*tears* Posted: at 21-03-2016 10:43 AM (9 years ago) | Newbie | |
Reply |
ngfineface at 21-03-2016 10:53 AM (9 years ago) (f) Spiritual attack is evil Posted: at 21-03-2016 10:53 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 21-03-2016 11:41 AM (9 years ago) (m) whoever does this, must have been suffering from a mental illness already.
She killed herself Posted: at 21-03-2016 11:41 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 21-03-2016 11:42 AM (9 years ago) (m) Man shortage is all over the world....Man scarce for market oo.... So make una hold una man tight...
Hahaha you are such a funny person Posted: at 21-03-2016 11:42 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 21-03-2016 11:42 AM (9 years ago) (m) U for jump out of relationship. Oya go explain to Baba God
White people with their attitude sef Posted: at 21-03-2016 11:42 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 21-03-2016 11:43 AM (9 years ago) (m) GOD forbid bad thing dat I die for a man. Wen am not stupid.
Will you love a man to die for you? Posted: at 21-03-2016 11:43 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
slimmygal at 21-03-2016 01:39 PM (9 years ago) (f) she don already chop belle full ni jare, anyway rip Posted: at 21-03-2016 01:39 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emma4love3 at 22-03-2016 11:18 AM (9 years ago) (m) Did it solve anything?
...nope.... Posted: at 22-03-2016 11:18 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Naija babe! omo we no stupid like that. Once guy one no work, look for another. Why different fish dey for water na? Posted: at 22-03-2016 05:49 PM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
raynebee at 29-03-2016 11:34 AM (9 years ago) (f) life tire her na Posted: at 29-03-2016 11:34 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
i passsssssssss Posted: at 29-03-2016 04:13 PM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |