quest3 at 1-04-2016 05:13 PM (9 years ago) (m) God bless you my dear, @ Waffi ( I don't what that means anyway) Don't mind her. just de look her like me
I just dey look una Posted: at 1-04-2016 05:13 PM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Wealthmide at 1-04-2016 06:42 PM (9 years ago) (m) 21-3= 18, small girl wey suppose do something reasonable with her life, she wan die for love, may God just have mercy ooo.... Posted: at 1-04-2016 06:42 PM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
gogoman at 1-04-2016 08:45 PM (9 years ago) (m) na wa oo Posted: at 1-04-2016 08:45 PM (9 years ago) | Grande Master | |
Reply |
kison at 1-04-2016 09:13 PM (9 years ago) (m) NEXT TIME Be careful, be very very careful,CAREFULLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLLL... Posted: at 1-04-2016 09:13 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
mumu dey worry her Posted: at 1-04-2016 11:57 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
I just dey look this girl. But she no get sense she for know say life dey precious
tell her o Posted: at 1-04-2016 11:57 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
slimmygal at 2-04-2016 12:22 AM (9 years ago) (f) rip in advance, i know say she go attempt dat suicide again as death dey hungry her Posted: at 2-04-2016 12:22 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Tskills at 2-04-2016 05:45 AM (9 years ago) (m) Youths of nawa days with there love syndrome. Blessed are those who do not hv hope in man, for they shal not be disappointed Posted: at 2-04-2016 05:45 AM (9 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Chaaiiii,,, Posted: at 3-04-2016 02:45 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Fear that word ( LOVE)
NobsmallTin Posted: at 3-04-2016 02:45 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Use ur head....., u may not be lucky in d next attempt of taking ur life.... I was once a victim of dat; so I really understand what u are going through now.......remember; he is not ur husband......pull ur self together it's not d end of d world.......
I beg,,, nark me tori Posted: at 3-04-2016 02:46 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
As soon as I read and saw 21 years old... I stopped reading....
Hmmmmmmmm,,,, Posted: at 3-04-2016 02:47 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
it is not good for the man to continue to be aloan. I am goin to make a helper for him , as a complement of him. - Gen 2:18
I hear u Posted: at 3-04-2016 02:48 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Children of nowadays. At that age, she should be studying or learning handwork that will make her a better person in life not trying to take her life because of a guy. Tufiakwa.
True yarn shaa....,,, tho some of im age mate don marry already born pikins Posted: at 3-04-2016 02:50 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
The father of my baby abandon me as soon as I got pregnant. My baby is almost and have not set eyes on her father. But I can never kill myself for any one
Hmmmmmmmm,,,, I beg knee down make I pray you. E go better ooo,,,, happiness no go leave ur house... IJN!!!!! amin..... Posted: at 3-04-2016 02:52 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Some people just love to die..... Abeg make dem put am for jail becos she dey waste police time and resources... Posted: at 3-04-2016 05:53 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Hmmmm,woman you dey craze,Me wey my boyfriends dump me three times,no kill myself,Abeg carry on with your life or you marry your selfnYou fit be baby mama to somebody.Not all women must marry,mtcheew,Rubbish. Posted: at 3-04-2016 08:42 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
I just dey look this girl. But she no get sense she for know say life dey precious
no mind her Posted: at 3-04-2016 11:53 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
ooooooooooo make den allow her. she get her reason. she goat. Na only him prick dey?
lol you get spoilt mouth Posted: at 3-04-2016 11:54 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Children of nowadays. At that age, she should be studying or learning handwork that will make her a better person in life not trying to take her life because of a guy. Tufiakwa.
true talk, na mumu dey worry her, vex Posted: at 3-04-2016 11:55 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |