Lets Gossip A Member! (Page 2)

Date: 28-01-2010 12:19 pm (15 years ago) | Author: Groove Rocker
1 [2] 3 4 5
- Thomax at 1-02-2010 10:50 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: teeco on  1-02-2010 10:23 AM
Quote from: prettyb4eva on  1-02-2010 10:20 AM
Quote from: teeco on  1-02-2010 09:58 AM
Quote from: zolazola on  1-02-2010 09:49 AM
hmmm, teeco, dey guy sabi recruit all this correct newbies(chicks)
tru his post on the front page of naijapals
nah so i hear am oh, no be me talk am oh

LOL Grin see as una dey shout my name Grin

wetin u dey feel like now?

young Alhaji Grin

loool Grin Grin.. ok teeco u sef gossip another person. shebi i don knw u finish nw hen? Niajapals young alhaji Grin
Posted: at 1-02-2010 10:50 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- prettyb4eva at 1-02-2010 10:53 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: teeco on  1-02-2010 10:23 AM
Quote from: prettyb4eva on  1-02-2010 10:20 AM
Quote from: teeco on  1-02-2010 09:58 AM
Quote from: zolazola on  1-02-2010 09:49 AM
hmmm, teeco, dey guy sabi recruit all this correct newbies(chicks)
tru his post on the front page of naijapals
nah so i hear am oh, no be me talk am oh

LOL Grin see as una dey shout my name Grin

wetin u dey feel like now?

young Alhaji Grin

YOUNG ABOKI
Posted: at 1-02-2010 10:53 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 1-02-2010 11:00 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: prettyb4eva on  1-02-2010 10:53 AM
Quote from: teeco on  1-02-2010 10:23 AM
Quote from: prettyb4eva on  1-02-2010 10:20 AM
Quote from: teeco on  1-02-2010 09:58 AM
Quote from: zolazola on  1-02-2010 09:49 AM
hmmm, teeco, dey guy sabi recruit all this correct newbies(chicks)
tru his post on the front page of naijapals
nah so i hear am oh, no be me talk am oh

LOL Grin see as una dey shout my name Grin

wetin u dey feel like now?

young Alhaji Grin

YOUNG ABOKI

 Cheesy Chei!!! me?

Posted: at 1-02-2010 11:00 AM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- prettyb4eva at 1-02-2010 11:08 AM (15 years ago)
(f)
yes u teeco
Posted: at 1-02-2010 11:08 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 1-02-2010 11:24 AM (15 years ago)
(m)
I know ya problem

Posted: at 1-02-2010 11:24 AM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- erikaakpan at 1-02-2010 05:02 PM (15 years ago)
(f)
mchwwwww

Posted: at 1-02-2010 05:02 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 1-02-2010 05:05 PM (15 years ago)
(m)
weytin

Posted: at 1-02-2010 05:05 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Sheenor at 2-02-2010 12:10 AM (15 years ago)
(m)
make i pass for now!

Posted: at 2-02-2010 12:10 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- zolazola at 2-02-2010 09:30 AM (15 years ago)
(m)
dey pass now somebody hold your legs?
Posted: at 2-02-2010 09:30 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 2-02-2010 10:27 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Thomax on  1-02-2010 10:50 AM
Quote from: teeco on  1-02-2010 10:23 AM
Quote from: prettyb4eva on  1-02-2010 10:20 AM
Quote from: teeco on  1-02-2010 09:58 AM
Quote from: zolazola on  1-02-2010 09:49 AM
hmmm, teeco, dey guy sabi recruit all this correct newbies(chicks)
tru his post on the front page of naijapals
nah so i hear am oh, no be me talk am oh

LOL Grin see as una dey shout my name Grin

wetin u dey feel like now?

young Alhaji Grin

loool Grin Grin.. ok teeco u sef gossip another person. shebi i don knw u finish nw hen? Niajapals young alhaji Grin

LOL guy me na you I go Gossip

Posted: at 2-02-2010 10:27 AM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- waco at 2-02-2010 11:08 AM (15 years ago)
(m)
passing and peeping, i dey find who i go gossip

Posted: at 2-02-2010 11:08 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- teeco at 2-02-2010 11:29 AM (15 years ago)
(m)
ok

Posted: at 2-02-2010 11:29 AM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Bensuwah at 2-02-2010 02:36 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: teeco on  1-02-2010 11:24 AM
I know ya problem

i dont hav a problem, mayb its u dat hav 1
Posted: at 2-02-2010 02:36 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Phil2 at 2-02-2010 02:51 PM (15 years ago)
(m)
 Cheesy  Cheesy  Cheesy, just singing and passing
Posted: at 2-02-2010 02:51 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- teeco at 2-02-2010 02:56 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Bensuwah on  2-02-2010 02:36 PM
Quote from: teeco on  1-02-2010 11:24 AM
I know ya problem

i dont hav a problem, mayb its u dat hav 1

see me see trouble Oo am not talking to you Angry

Posted: at 2-02-2010 02:56 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- irule at 4-02-2010 04:52 PM (15 years ago)
(m)
I tire ooo, this teeco sef, na drug addict or wetin becos me i dey feeelam

Posted: at 4-02-2010 04:52 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 4-02-2010 05:16 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: irule on  4-02-2010 04:52 PM
I tire ooo, this teeco sef, na drug addict or wetin becos me i dey feeelam

Chei!!! I no dey high Ooo bros

Posted: at 4-02-2010 05:16 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy9 at 4-02-2010 06:04 PM (15 years ago)
(m)
bros u dey fear? why u say u no dey high na. u too much u hearrrrrrrrrr.....................
Posted: at 4-02-2010 06:04 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- mubaji at 4-02-2010 06:14 PM (15 years ago)
(m)
 Lips Sealed  Lips Sealed  Lips Sealed
Posted: at 4-02-2010 06:14 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- prince316 at 4-02-2010 07:33 PM (15 years ago)
(m)
passing
Posted: at 4-02-2010 07:33 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4 5

Featured Discussions