Strategic Marketing: Cute Graduate Takes to the Street Looking for Employment (Page 2)

Date: 17-05-2016 2:52 pm (8 years ago) | Author: Bayo Nelson
1 [2]
- BournIdentity at 17-05-2016 11:07 PM (8 years ago)
(m)
After all,,, if e fit work for Naija say person wear tie begin dey clean glass get employed,, , why e no go fit happen for there?
NobsmallTin at all, man must survive, man must to wark
Posted: at 17-05-2016 11:07 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Mikexp at 17-05-2016 11:07 PM (8 years ago)
(m)
na Airtel she dey use???
Posted: at 17-05-2016 11:07 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickieponga at 17-05-2016 11:09 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: sexy damsel on 17-05-2016 05:52 PM
Abeg go meet prophet Tb joshua he will help u get a job.

Everything na TB Joshua, face reality my guy...
Posted: at 17-05-2016 11:09 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 17-05-2016 11:13 PM (8 years ago)
(m)
She will get a job definitely i can guarantee u that...
Posted: at 17-05-2016 11:13 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- yawa_don_gas at 17-05-2016 11:19 PM (8 years ago)
(m)
All for yawa sake, no job?
Posted: at 17-05-2016 11:19 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ngfineface at 18-05-2016 09:19 AM (8 years ago)
(f)
I love the way people are taking the bull by the horn lately. God will provide employment for this damsel IJN,amen
Posted: at 18-05-2016 09:19 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- mia4321 at 18-05-2016 10:47 AM (8 years ago)
(f)
Lol...                                                                                                   
Posted: at 18-05-2016 10:47 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- yawa_don_gas at 18-05-2016 11:09 PM (8 years ago)
(m)
Na so na,
Posted: at 18-05-2016 11:09 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mia4321 at 19-05-2016 11:37 AM (8 years ago)
(f)
na wa o...no b small tin...                                                                                         
Posted: at 19-05-2016 11:37 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AmazingMarie at 20-05-2016 04:11 AM (8 years ago)
(f)
she will get what she need
Posted: at 20-05-2016 04:11 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- AmazingMarie at 20-05-2016 04:13 AM (8 years ago)
(f)
Quote from: ben eno on 17-05-2016 04:27 PM
Ni so some men go promise to give her Job,begin ask for another thing  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

let her get the promise first. if they ask it doesn't mean they will get another thing
Posted: at 20-05-2016 04:13 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- mia4321 at 20-05-2016 05:50 PM (8 years ago)
(f)
hmmmmmm.......                                                                                                   
Posted: at 20-05-2016 05:50 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Eazyatumeyi at 20-05-2016 07:23 PM (8 years ago)
(m)
wish you well
Posted: at 20-05-2016 07:23 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- yawa_don_gas at 20-05-2016 10:48 PM (8 years ago)
(m)
All for yawa sake yawa dey
Posted: at 20-05-2016 10:48 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 21-05-2016 12:12 AM (8 years ago)
(m)
e no easy
Posted: at 21-05-2016 12:12 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- yawa_don_gas at 30-05-2016 06:29 AM (8 years ago)
(m)
Na why yawa dey everywhere I go. Na serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on, yawa don gas
Posted: at 30-05-2016 06:29 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]

Featured Discussions