Nigerian Pidgin Internet Slangs

Date: 06-02-2010 9:49 am (15 years ago) | Author: Teeco Designer
[1] 2 3
- at 6-02-2010 09:49 AM (15 years ago)
(m)
My peoples,

Make una read this list o. E don reach time wey we, as origina Niaja
peoples go stop to dey use abreviations like LoL, LMAO, LMAOROTF, BRB,
WAS, etc etc. When we fit dey use abreviation for our own exceptional
street lingua.

why?

1. your at work and your chattin, no amount of spyware and things go bother
you, u go still fit yab your boss NS(nothin spoil) whilst u still dey
answer the mugu YB (Yes Boss).



2. Since our slangs are non-tribal, who knows, maybe this will furthher
foister the bond one a ONE NAIJA, especially since its written and thus
there's no chance of Danjuma pronouncing anything hillariously.



3. Hey, why not, I'm sure it'll be fun learnin and more fun
indoctrinating others too.NLT (I shant translate this). As my brother
Prince would say; Is a hell of Lingua.



So peoples, LGT!



1. LWKM - Laugh wan kill me
2. LWKMD - Laugh wan kill me die
3. MIDG - make i dey go
4. WGYL - we go yarn later
5. IGA - I gbadun am
6. ICS - I can't shout
7. DJM - Don't jealous me
8. WBDM - Who born d maga
9. UDC - U de craze
10. NUS - Na u sabi
11. WSU - who send u
12. OSABZ - over sabi
13. ITK - I too know
14. WDH - wetin dey happen
15. NDH - nutin dey happen
16. FMJ - free me jo
17. BBP - bad bele people
18. HUD - how u dey
19. WKP - waka pass
20. BBG - baby girl
21. KKL - Kokolette
22. MML - mamalette
23 GFF- Gbono fe le fe le (e.g., she GFF)
24. NTT - Na true talk
25. IKU - It koncain u?
26. NDM - no dull me
27. LGT - let's goo there
28. IFSA - I for slap am
29. IGDO - I go die o
30. YB - Yess boss
31. NLT - No long thing
32. 2GB - 2 gbaski (e.g., the song 2GB!)
33. CWJ - carry waka jorh
34. WBYO - wetin be your own
35. U2D - U 2 do
36. U2DV - U 2 dey vex
37. MKG - maka gini?
38. WSDP - who send dem papa
39. INS - i no send
40. INFS - i no fit shout
41. WWY - who wan yarn
42. NBST - no be small thing
43. NWO - na wah oooooo
44. NMA - no mind am
45. MIHW - make i hear word
46. NBL - no be lie
47. NB? - na beans?
48 wd - wetin dey
49. UNGKM - u no go kill me
50. o2s - omo 2 sexy
51. SOS - Somebody Over Shoulder

Teeco Designer


Posted: at 6-02-2010 09:49 AM (15 years ago) | Addicted Hero
- ktalent at 6-02-2010 11:28 AM (15 years ago)
(f)
love doctor, this is old.

Posted: at 6-02-2010 11:28 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- teeco at 6-02-2010 11:44 AM (15 years ago)
(m)
I know

Posted: at 6-02-2010 11:44 AM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ktalent at 6-02-2010 12:20 PM (15 years ago)
(f)
Okay. NLT, ISGA.

Posted: at 6-02-2010 12:20 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- Toks-E at 6-02-2010 12:27 PM (15 years ago)
(m)
mmmm

Posted: at 6-02-2010 12:27 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Akpan01 at 8-02-2010 02:08 PM (15 years ago)
(f)
hahah nice one

Posted: at 8-02-2010 02:08 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Miss_precious at 8-02-2010 02:14 PM (15 years ago)
(f)
buahaha i like this

Posted: at 8-02-2010 02:14 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Dguy at 8-02-2010 04:47 PM (15 years ago)
(m)
wow - lol Nice one

Posted: at 8-02-2010 04:47 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- stranz at 8-02-2010 10:08 PM (15 years ago)
(m)
hey - WBDM
Posted: at 8-02-2010 10:08 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- Vani at 8-02-2010 10:12 PM (15 years ago)
(f)
Na today?
Posted: at 8-02-2010 10:12 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Vani at 8-02-2010 10:15 PM (15 years ago)
(f)
Na today?
Posted: at 8-02-2010 10:15 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- ceejay58 at 8-02-2010 10:43 PM (15 years ago)
(m)
Teeco what's this again na?
Posted: at 8-02-2010 10:43 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Glozzy at 8-02-2010 11:00 PM (15 years ago)
(f)
Notin do u.
Posted: at 8-02-2010 11:00 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- sugafoot187 at 8-02-2010 11:25 PM (15 years ago)
(m)
carry   go!
Posted: at 8-02-2010 11:25 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- kzee9ja at 9-02-2010 12:40 AM (15 years ago)
(f)
Nice 1

Posted: at 9-02-2010 12:40 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- nice9ija at 9-02-2010 06:23 AM (15 years ago)
(m)
tecco WBYO?
Posted: at 9-02-2010 06:23 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Felepumpin at 9-02-2010 06:42 AM (15 years ago)
(m)
YB
Posted: at 9-02-2010 06:42 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Mekoyor at 9-02-2010 11:32 AM (15 years ago)
(m)
Love Doctor 4 real

Posted: at 9-02-2010 11:32 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- famous5 at 9-02-2010 11:46 AM (15 years ago)
(m)
guy u too much no mind the BBP
Posted: at 9-02-2010 11:46 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 9-02-2010 01:12 PM (15 years ago)
(m)
hmmmm
Posted: at 9-02-2010 01:12 PM (15 years ago) | Hero
Reply
[1] 2 3

Featured Discussions