okuboye at 26-07-2016 05:51 PM (8 years ago) (m) Igbo man and stupid love of money Posted: at 26-07-2016 05:51 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I don talk am b4 Igbo man no sabi dress, fashion don overpass am e still dey tink say im dey live in d 60s....Okrika wake up... Posted: at 26-07-2016 05:58 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Igbo man feeling funky..Poster 2 people don confirm say na Ivory Coast dis man dey live and dem even confirm im name sef.. Na where u go drag up ur own story...If dis is true den u should be fired.. Posted: at 26-07-2016 06:01 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
morgan1 at 26-07-2016 06:16 PM (8 years ago) (m) dis na ghana man,,, Posted: at 26-07-2016 06:16 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Cjcool at 26-07-2016 08:18 PM (8 years ago) (m) My people na Jail this man dey so for Russia for 35year... Posted: at 26-07-2016 08:18 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Markeve at 26-07-2016 09:28 PM (8 years ago) (f) He na Koffi olomide boys omo see dressing like pipilanstruff. Posted: at 26-07-2016 09:28 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
CHRISETTE at 26-07-2016 11:31 PM (8 years ago) (f) Which can man be this he look like na sudan him dey sef Posted: at 26-07-2016 11:31 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
This one wey d man com resemble ewu una sure sey Russians neva torture ram 4 dat place so.., e con escape..? Posted: at 27-07-2016 12:43 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Shoemaker at 27-07-2016 12:59 AM (8 years ago) (m) Putin deportee Posted: at 27-07-2016 12:59 AM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Na jail the guy dey jor. dem just release am
before nko? Posted: at 27-07-2016 05:29 AM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
DeboNero at 27-07-2016 07:38 AM (8 years ago) (m) Fresh from jail Posted: at 27-07-2016 07:38 AM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Trueyarn at 27-07-2016 08:02 AM (8 years ago) (m) Poster that boy in the pix is not up to 35yrs,if u nid lie,go gather psycho like u dey brainwash dem. Posted: at 27-07-2016 08:02 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Boi2Man at 27-07-2016 09:34 AM (8 years ago) (m) see as he be like robo cop Posted: at 27-07-2016 09:34 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
vicklove at 27-07-2016 09:46 AM (8 years ago) (f) tiger welcome Posted: at 27-07-2016 09:46 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Elikem88 at 27-07-2016 10:06 AM (8 years ago) (m) http://Fans2Earn.com/?ref=25779 Posted: at 27-07-2016 10:06 AM (8 years ago) | Newbie | |
Reply |
Hmmm,"Eje ana bu isi ije",Nnooo Mr efulefu. Posted: at 27-07-2016 10:09 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Reply |
horizontal at 27-07-2016 02:39 PM (8 years ago) (f) WELCOME BACK UCLE HMM TIGER TIGERRRRRRRRRRRRRRRR Posted: at 27-07-2016 02:39 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mayor1981 at 27-07-2016 04:02 PM (8 years ago) (m) I see!! Posted: at 27-07-2016 04:02 PM (8 years ago) | Newbie | |
Reply |
kima77same at 27-07-2016 06:36 PM (8 years ago) (m) Truly, he was dead, but is alive now. He was lost, but found now. Anything that would make you forget home again, may you not partner with it again in jesus name Posted: at 27-07-2016 06:36 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |