ademola78 at 28-03-2010 05:53 AM (15 years ago) (m) Eji, u no well o,
Why u come high all these pple hope for nothing nah?
Although, na correct advive u give dem sha,
teeco nd co, una sorry o Posted: at 28-03-2010 05:53 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bomber at 28-03-2010 08:27 AM (15 years ago) (m) ok
The amount of love a girl has for a boy is for a boy is directly proportional to the amount he spends on her provided the supply remains constant. Posted: at 28-03-2010 08:27 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ejibond at 28-03-2010 12:12 PM (15 years ago) (m) poster at ur age u still dey write jamb...na u be big olodo
 thank you but go read ya book Posted: at 28-03-2010 12:12 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ejibond at 28-03-2010 12:18 PM (15 years ago) (m) poster you need flogen
hahahaha! boyz wan colaps for system. Ok! i don hear u but who go flog me? Posted: at 28-03-2010 12:18 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ejibond at 28-03-2010 12:22 PM (15 years ago) (m) u don fal ppl hand wey wan rite utme.why now
bcos dem too lazy to read alwayz want to do big boyz and gurlz and then depend on expo at d end of d day Posted: at 28-03-2010 12:22 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ejibond at 28-03-2010 12:29 PM (15 years ago) (m) Eji, u no well o, Why u come high all these pple hope for nothing nah? Although, na correct advive u give dem sha, teeco nd co, una sorry o  No hope for dem diz year except dey use their gifted brains.  One more tin,complete ma name next time Posted: at 28-03-2010 12:29 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
just2sexy at 28-03-2010 12:34 PM (15 years ago) (m) funny
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 28-03-2010 12:34 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Andes at 28-03-2010 01:30 PM (15 years ago) (m) Sad, I really wanted this expo o. Kai e pain me die. Posted: at 28-03-2010 01:30 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ademola78 at 28-03-2010 06:05 PM (15 years ago) (m) GOD help Posted: at 28-03-2010 06:05 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
colenzo at 28-03-2010 06:13 PM (15 years ago) (m) God help who?make u no read so that God go help u
Support me... If you don't understand me don't write about me Posted: at 28-03-2010 06:13 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
just2sexy at 28-03-2010 06:40 PM (15 years ago) (m)
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 28-03-2010 06:40 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
just2sexy at 28-03-2010 06:41 PM (15 years ago) (m)
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 28-03-2010 06:41 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Bazemaster at 30-03-2010 03:01 PM (15 years ago) (m) lolz
I report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER Posted: at 30-03-2010 03:01 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ejibond at 1-04-2010 06:02 PM (15 years ago) (m) Sad, I really wanted this expo o. Kai e pain me die.
Aaaayaa! sori oh! but make u go read Posted: at 1-04-2010 06:02 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
koolbina at 2-04-2010 02:04 AM (15 years ago) (f) mumu Posted: at 2-04-2010 02:04 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
nickyvil at 2-04-2010 03:58 AM (15 years ago) (m) Lol Posted: at 2-04-2010 03:58 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
deguzman at 2-04-2010 10:35 AM (15 years ago) (m) oga tecco no cry Posted: at 2-04-2010 10:35 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
deguzman at 2-04-2010 10:38 AM (15 years ago) (m) oga tecco no cry Posted: at 2-04-2010 10:38 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Don-ziggy at 2-04-2010 11:16 AM (15 years ago) (m) na wa 4 u guy so na story u come this world come tell Posted: at 2-04-2010 11:16 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ejibond at 2-04-2010 09:15 PM (15 years ago) (m) mumu
Na so e dey pain u? go read my frnd. Posted: at 2-04-2010 09:15 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |