Be advised "do not open" DANGER (Page 7)

Date: 07-04-2010 10:13 am (14 years ago) | Author: Tity MOMOH
1 ... 4 5 6 [7] 8
- itmomoh at 15-06-2010 12:04 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: frenzeecool_08 on 15-06-2010 10:53 AM
Not funny, a waste of time reading this post

e b lik say u chop witch, abi i ask 4 ur opinion?
Posted: at 15-06-2010 12:04 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- get2prochrist at 15-06-2010 12:42 PM (13 years ago)
(m)
Itmomoh na now i understand ur joke.
Posted: at 15-06-2010 12:42 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- sekola4love at 15-06-2010 12:47 PM (13 years ago)
(f)
u dey mad 4 head
Posted: at 15-06-2010 12:47 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- bello93 at 15-06-2010 04:18 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: itmomoh on  7-04-2010 10:13 AM
wetin i tell u, i say make u no open, eh, y una no dey hear word, una dey craze for yansh abi somtiN chuk una 4 head, wetin dey do una sef.  well una get luck say i no dey vex 2day if nt, i 4 chuk hand 4 una eye, yeye pinkin. Nonsence. LOL
u don take alomo join weed abi,before u carry fowl head.
Posted: at 15-06-2010 04:18 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- cutekay at 16-06-2010 11:37 AM (13 years ago)
(f)
lol...good one..
Posted: at 16-06-2010 11:37 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- ironlady at 16-06-2010 12:26 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: itmomoh on 15-06-2010 08:35 AM
Quote from: ironlady on 14-06-2010 12:31 PM
AND DIS IS STYLLL AS LAME AS -----BESIDEEESSS CANT SEE NO DANGER!BUH UR PIX SCARE ME(NO OFFENSE)

ooohh sorry, den close ur eyes


 Angry Sad Sad Sad :'( :'( Grin
Posted: at 16-06-2010 12:26 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- itmomoh at 21-06-2010 02:38 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: get2prochrist on 15-06-2010 12:42 PM
Itmomoh na now i understand ur joke.

thnk u ooo, more kpomo to ur egusi
Posted: at 21-06-2010 02:38 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- itmomoh at 21-06-2010 02:40 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sekola4love on 15-06-2010 12:47 PM
u dey mad 4 head

no but u get cancer of the eye n brain, pls go c ur carpenter lol
Posted: at 21-06-2010 02:40 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- itmomoh at 21-06-2010 02:44 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: bello93 on 15-06-2010 04:18 PM
Quote from: itmomoh on  7-04-2010 10:13 AM
wetin i tell u, i say make u no open, eh, y una no dey hear word, una dey craze for yansh abi somtiN chuk una 4 head, wetin dey do una sef.  well una get luck say i no dey vex 2day if nt, i 4 chuk hand 4 una eye, yeye pinkin. Nonsence. LOL
u don take alomo join weed abi,before u carry fowl head.

ahhh hw u take kn sef, abi u b witch? ooo i don 4get we bn dey take d tin 2geda
Posted: at 21-06-2010 02:44 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- itmomoh at 21-06-2010 02:47 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: cutekay on 16-06-2010 11:37 AM
lol...good one..
thks jo
Posted: at 21-06-2010 02:47 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- cutekay at 22-06-2010 01:12 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: itmomoh on 21-06-2010 02:47 PM
Quote from: cutekay on 16-06-2010 11:37 AM
lol...good one..
thks jo
ur welcum...
Posted: at 22-06-2010 01:12 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- brizio at 22-06-2010 02:00 AM (13 years ago)
(m)
why u dey welcome
u wey just show
no b even u get the joke
Posted: at 22-06-2010 02:00 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sanya01 at 22-06-2010 02:33 AM (13 years ago)
(m)
c ur head!!! na wetin u lyk bdis
Posted: at 22-06-2010 02:33 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- sunme at 22-06-2010 06:53 AM (13 years ago)
(m)
ehm hahaha i'm lafin my happiness out
Posted: at 22-06-2010 06:53 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- itmomoh at 22-06-2010 11:15 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: brizio on 22-06-2010 02:00 AM
why u dey welcome
u wey just show
no b even u get the joke

wetin com concern u, abi u wan... ?
Posted: at 22-06-2010 11:15 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- itmomoh at 22-06-2010 11:18 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: sanya01 on 22-06-2010 02:33 AM
c ur head!!! na wetin u lyk bdis

my head... wetin do d head? d head fine na but unlike ur own well black lik chacoal so...
Posted: at 22-06-2010 11:18 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Reahme at 23-06-2010 02:30 PM (13 years ago)
(m)
It makes no meaning to me man
Posted: at 23-06-2010 02:30 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- sanya01 at 23-06-2010 02:33 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: itmomoh on 22-06-2010 11:18 AM
Quote from: sanya01 on 22-06-2010 02:33 AM
c ur head!!! na wetin u lyk bdis

my head... wetin do d head? d head fine na but unlike ur own well black lik chacoal so...

e b lyk sey slip dey catch u
 Grin Grin Grin
Posted: at 23-06-2010 02:33 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- itmomoh at 24-06-2010 08:46 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Reahme on 23-06-2010 02:30 PM
It makes no meaning to me man

hw e go mean anytin to u wen be say u b newbie, u still b small pinkin, d joke na 4 big pinkin
Posted: at 24-06-2010 08:46 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- itmomoh at 24-06-2010 08:47 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: sanya01 on 23-06-2010 02:33 PM
Quote from: itmomoh on 22-06-2010 11:18 AM
Quote from: sanya01 on 22-06-2010 02:33 AM
c ur head!!! na wetin u lyk bdis

my head... wetin do d head? d head fine na but unlike ur own well black lik chacoal so...

e b lyk sey slip dey catch u
 Grin Grin Grin

hw u take kn sef? but i don wake up sha, so make u go sleep
Posted: at 24-06-2010 08:47 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
1 ... 4 5 6 [7] 8

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. “Junior Pope Stabbed Me In the Back” -Yul Edochie Finally Speaks Up

  2. Online Users React After Footballer, Boniface Shows Off His Girlfriend

  3. Funke Akindele vs. Toyin Abraham: Uncovering The Hidden Feuds And Politics In Nollywood"

  4. Romantic Moment White Woman Welcomes Her Nigerian Husband Home, Reactions Trail

  5. Tension As Stray Bullets Hit Two LASU Students At Food Vendor’s Spot

  6. You Left Your Poo For Me To Flush' - Man Slams Lady Who Messed Up His Toilet After Visiting Him

  7. Kano Mosque Attack: Suspect, Shafiu Abubakar Remanded For Setting Worshippers Ablaze

  8. JUST-IN: Lagos Speaker, Mudashiru Obasa Loses Father

  9. Bandits Invade Plateau Community In Fresh Attack, Kill 40 Persons

  10. One Year After, Tinubu Has Created More Doubts, Failed To Reignite Hope – APC Chieftain, Lukman


THIS WEEK
  1. Atiku Abubakar Signals Support For Peter Obi's Potential Presidential Bid In 2027

  2. South African Forex Trader AkA Grootman Allegedly Leaks His Ex-fiancée's S3x Tape

  3. Peter Obi Pays Heartfelt Condolence Visit To Family Of Late Actor Junior Pope (Photos)

  4. Nigerians React to Wizkid’s New Look

  5. The Only Chance Peter Obi Has To Be President is In 2039, When He's 79 years Old – Daniel Bwala

  6. Truck-BRT Collision Causes Chaos At Ibafo Bus-Stop Along The Lagos-Ibadan Expressway

  7. Hilda Baci Shows Off Her Boyfriend (Photos)

  8. Tension In Abuja Market As Traders Beat Two Soldiers Mercilessly Over Mobile Phone (Video)

  9. Emeka Ike's Children With Ex Wife Have Reportedly Dropped Out of School & Doing Menial Jobs

  10. Controversial YouTuber Emdee Tiamiyu Reportedly Deported to Nigeria By UK Government


TOP MEMBERS: