teeco at 4-08-2009 12:58 PM (15 years ago) (m) bros, we tell you say we dey look for our goats? abi where gbravo dey, him dey look for any of him cow?
thanks Oooo all my cows are intact wit me here. @poster go anounce dis 4 congo television authority. or AIT
Posted: at 4-08-2009 12:58 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bros, we tell you say we dey look for our goats? abi where gbravo dey, him dey look for any of him cow?
thanks Oooo all my cows are intact wit me here. @poster go anounce dis 4 congo television authority. then why the poster come dey announce say anybodi wey dey find goat abi cow make dem go congo police station? Posted: at 4-08-2009 01:12 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 4-08-2009 01:17 PM (15 years ago) (m) the guy don forget say We be Nigerians
Posted: at 4-08-2009 01:17 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Gbravo at 4-08-2009 01:22 PM (15 years ago) (m) may be he don swallow DAGA dis morning,hahaha Posted: at 4-08-2009 01:22 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 4-08-2009 01:31 PM (15 years ago) (m) chie... Posted: at 4-08-2009 01:31 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gbravo at 4-08-2009 01:33 PM (15 years ago) (m) Kai..... Posted: at 4-08-2009 01:33 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
may be he don swallow DAGA dis morning,hahaha
daga? na which one be daga again? wait o, daga na knife now... him be migician? well if truely na congo man him be, e fit swallow daga cos dem get juju well well for congo.. Posted: at 4-08-2009 01:37 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
asaph at 4-08-2009 01:38 PM (15 years ago) (m) Staring Posted: at 4-08-2009 01:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gbravo at 4-08-2009 01:50 PM (15 years ago) (m) may be he don swallow DAGA dis morning,hahaha
daga? na which one be daga again? wait o, daga na knife now... him be migician? well if truely na congo man him be, e fit swallow daga cos dem get juju well well for congo.. D one i mean na dt old DAGA tablet Posted: at 4-08-2009 01:50 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
may be he don swallow DAGA dis morning,hahaha
daga? na which one be daga again? wait o, daga na knife now... him be migician? well if truely na congo man him be, e fit swallow daga cos dem get juju well well for congo.. D one i mean na dt old DAGA tablet  okay daga tablet... i for say now... Posted: at 4-08-2009 02:09 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 4-08-2009 02:11 PM (15 years ago) (m) Daga Na maganin Zazzabi
Posted: at 4-08-2009 02:11 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Teganto at 29-07-2011 11:38 AM (13 years ago) (m) na wa o Posted: at 29-07-2011 11:38 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
jeffrey4u at 29-07-2011 09:53 PM (13 years ago) (m) hmmm Posted: at 29-07-2011 09:53 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jeffrey4u at 30-07-2011 06:22 PM (13 years ago) (m) Posted: at 30-07-2011 06:22 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
elwayis at 2-08-2011 06:43 PM (13 years ago) (m) African Police, una own thing de dey different. They want make sure say the Prison full Posted: at 2-08-2011 06:43 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
giftmurphy at 3-08-2011 05:48 PM (13 years ago) (f) poster u try Posted: at 3-08-2011 05:48 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
deguzman at 4-08-2011 07:41 AM (13 years ago) (m) ahahahahahaha vry stupid joke Posted: at 4-08-2011 07:41 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
precious44 at 4-08-2011 12:00 PM (13 years ago) (f) lik poster lik joke Posted: at 4-08-2011 12:00 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Emmagency9 at 4-08-2011 12:04 PM (13 years ago) (m) evening news
If you don't like me, 1. Take a map, 2. Get a car (even if na borrow), 3. Drive to HELL!. Have a nice trip. ✔ Posted: at 4-08-2011 12:04 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
poster no be by force to post Posted: at 4-08-2011 12:09 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |