Posted: at | |
Quote from: add12 on 27-04-2010 07:22 PM Quote from: blesyn003 on 27-04-2010 07:07 PM Quote from: Kristiantus on 27-04-2010 06:53 PM dis kin person go get plenty wahala oo.... u first name is: kris cry, ur middle name is: baby, y ur surname is: wahala
| |||||
na him be say be BITTER na! Reply
| |||||
na ha idea of joke b dis o Reply
| |||||
Quote from: sabiti on 27-04-2010 09:22 PM na ha idea of joke b dis o [/quote waka pass or close ur eye pass. okayyyyyyyyyyy
| |||||
Dey show yourself...I go soon find time to pay you a visit Reply
| |||||
Quote from: moneyinbrakemi on 28-04-2010 08:23 PM Dey show yourself...I go soon find time to pay you a visit lol money man, no let me enter u, u no go fit take am, huuuuuum no say i no tell u ooooooo
| |||||
tell us say wetin? say you be kill-will nwachukwu sister abi... Replynne, abeg go sleep...
| |||||
my bros braks, a gal wan enter u oooo Reply
| |||||
sumtimes i dey wonder if this blessing girl don work for park before? Reply
| |||||
Quote from: blesyn003 on 29-04-2010 10:42 AM Quote from: moneyinbrakemi on 28-04-2010 08:23 PM Dey show yourself...I go soon find time to pay you a visit lol money man, no let me enter u, u no go fit take am, huuuuuum no say i no tell u oooooooEnter me! How can you enter me when you are not a GHOST! What do you mean by U NOR GO FIT TAKE AM?
| |||||
Quote from: MrDon on 29-04-2010 11:26 AM my bros braks, a gal wan enter u oooo Big Bros Don! Abeg help me tell am say! Capt. Braks_ never ready for that kind life style... Still have important things to catch up with life. Ladies go come later!
| |||||
Quote from: moneyinbrakemi on 29-04-2010 11:36 AM Quote from: blesyn003 on 29-04-2010 10:42 AM Quote from: moneyinbrakemi on 28-04-2010 08:23 PM Dey show yourself...I go soon find time to pay you a visit lol money man, no let me enter u, u no go fit take am, huuuuuum no say i no tell u oooooooEnter me! How can you enter me when you are not a GHOST! What do you mean by U NOR GO FIT TAKE AM? ![]()
| |||||
Quote from: moneyinbrakemi on 29-04-2010 11:41 AM Quote from: MrDon on 29-04-2010 11:26 AM my bros braks, a gal wan enter u oooo Big Bros Don! Abeg help me tell am say! Capt. Braks_ never ready for that kind life style... Still have important things to catch up with life. Ladies go come later! ![]() of correct gha money man.... ![]() ![]()
| |||||
chei u two boys don spoil no be small wella......hehehhehehe Reply
| |||||
Quote from: MrDon on 29-04-2010 11:45 AM chei u two boys don spoil no be small wella......hehehhehehe ![]() ![]() ![]() compliment... ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 29-04-2010 11:29 AM sumtimes i dey wonder if this blessing girl don work for park before? Hahahaha...Na U know O! U don go park say U see person wen e resemble Blessyn b4?
| |||||
Quote from: Kristiantus on 29-04-2010 11:41 AM Quote from: moneyinbrakemi on 29-04-2010 11:36 AM Quote from: blesyn003 on 29-04-2010 10:42 AM Quote from: moneyinbrakemi on 28-04-2010 08:23 PM Dey show yourself...I go soon find time to pay you a visit lol money man, no let me enter u, u no go fit take am, huuuuuum no say i no tell u oooooooEnter me! How can you enter me when you are not a GHOST! What do you mean by U NOR GO FIT TAKE AM? ![]() KOLO dey worry you O! You wan tell me say na ONLY BIG FISH DEY SWIM FOR OCEAN?
| |||||
Quote from: moneyinbrakemi on 29-04-2010 11:41 AM Quote from: MrDon on 29-04-2010 11:26 AM my bros braks, a gal wan enter u oooo Big Bros Don! Abeg help me tell am say! Capt. Braks_ never ready for that kind life style... Still have important things to catch up with life. Ladies go come later!
| |||||
Quote from: Kristiantus on 29-04-2010 11:41 AM Quote from: moneyinbrakemi on 29-04-2010 11:36 AM Quote from: blesyn003 on 29-04-2010 10:42 AM Quote from: moneyinbrakemi on 28-04-2010 08:23 PM Dey show yourself...I go soon find time to pay you a visit lol money man, no let me enter u, u no go fit take am, huuuuuum no say i no tell u oooooooEnter me! How can you enter me when you are not a GHOST! What do you mean by U NOR GO FIT TAKE AM? ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 29-04-2010 12:03 PM Quote from: MrDon on 29-04-2010 11:45 AM chei u two boys don spoil no be small wella......hehehhehehe ![]() ![]() ![]() compliment... ![]() I like as you accept am as COMPLIMENT...Remember He is complimenting you only... I nor join for that kind compliment?
|
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Ondo State Police Officer Called Out For S3xually Assaulting His Daughter Since She Was 10
Heartbroken Father of 4 Recounts Sad Story of How he Discovered His Children Aren't His (VID)
Kemi Badenoch Urges UK PM, Starmers to Adopt ‘Deportation Bill’, Mass Deportation of Foreigners
Nigerians to Pay Over N28,000 to Correct Date of Birth Error On Their NIN
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)