How to be good (Page 2)

Date: 28-04-2010 4:09 pm (14 years ago) | Author: INDEPENDENT WOMAN
1 [2]
- HOPEA23 at 29-04-2010 04:25 PM (14 years ago)
(f)
hahahah...how you ta dey handle him na?

Posted: at 29-04-2010 04:25 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- onchedu at 29-04-2010 04:26 PM (14 years ago)
(m)
Hopea23, Na type I type the thing na. U wan make I forget one question abi Ur computer no dey save posts wey U fit come back come reply one step at a time?

Quote from: ebony_cutie on 29-04-2010 04:24 PM
Quote from: HOPEA23 on 29-04-2010 04:20 PM
Quote from: onchedu on 29-04-2010 04:19 PM
Na question dey bring question. No be so?
i know but one @ a time.. Cheesy

lol... thats Onchedu for you

U too sabi me. How I no go love U sef ehn?
Posted: at 29-04-2010 04:26 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- HOPEA23 at 29-04-2010 04:28 PM (14 years ago)
(f)
nor worry i go answer you..when i don chop finish

Posted: at 29-04-2010 04:28 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- donsino at 29-04-2010 05:39 PM (14 years ago)
(m)
Jump em pass
Posted: at 29-04-2010 05:39 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- esonu at 29-04-2010 05:49 PM (14 years ago)
(m)
passing and pushing any gurl i see into the bed

Posted: at 29-04-2010 05:49 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Miss_precious at 30-04-2010 08:16 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: onchedu on 29-04-2010 04:26 PM
Hopea23, Na type I type the thing na. U wan make I forget one question abi Ur computer no dey save posts wey U fit come back come reply one step at a time?

Quote from: ebony_cutie on 29-04-2010 04:24 PM
Quote from: HOPEA23 on 29-04-2010 04:20 PM
Quote from: onchedu on 29-04-2010 04:19 PM
Na question dey bring question. No be so?
i know but one @ a time.. Cheesy

lol... thats Onchedu for you
U too sabi me. How I no go love U sef ehn?

how many ppl you dey love in here?Huh??

Posted: at 30-04-2010 08:16 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sabiti at 30-04-2010 03:51 PM (14 years ago)
(m)
wetin b dis 1 again?
Posted: at 30-04-2010 03:51 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ruffrugged at 30-04-2010 11:52 PM (14 years ago)
(m)
should a bad thing be overlooked because it achieved a good result?
Posted: at 30-04-2010 11:52 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- fabmic at 30-04-2010 11:59 PM (14 years ago)
(m)
peeping
Posted: at 30-04-2010 11:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]