now u come Posted: at 24-09-2008 06:33 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 24-09-2008 11:20 PM (16 years ago) (m) i'm reading ur responses and i just can't help a big smile on my face......keenneeee my man i miss u,i loved ur comment(it's the hypothetical reasoning that matters,the zombie is just an image to make it graphical)ur intelligent man.....@
 Cheers Man, Dat's why we Buddies man ha!..o boy..u for tell me b4 na...i didn't know u r a zombie too.  hahhaah my kennee is not a full complete zombie oo but the XXX kind  Thank You My Darling For Standing for me,
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 24-09-2008 11:20 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
zie85er at 24-09-2008 11:46 PM (16 years ago) (m) wetin u know say she dey talk...you sef
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 24-09-2008 11:46 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
mazi at 25-09-2008 02:04 PM (16 years ago) (m) i'm reading ur responses and i just can't help a big smile on my face......keenneeee my man i miss u,i loved ur comment(it's the hypothetical reasoning that matters,the zombie is just an image to make it graphical)ur intelligent man.....@
 Cheers Man, Dat's why we Buddies man ha!..o boy..u for tell me b4 na...i didn't know u r a zombie too.  hahhaah my kennee is not a full complete zombie oo but the XXX kind  Thank You My Darling For Standing for me,  i don't know d kind charm philo is using 4 u guys...even wen she is kicking ya asses...u r their calling her darling...and smiling like roasted he goat...na wa o. Posted: at 25-09-2008 02:04 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
why in the world isn't my pic showing?am i dead or sumting?
YOU BE THE KING,I'LL WEAR THE CROWN...DEAL? Posted: at 25-09-2008 04:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
akjasper at 25-09-2008 05:48 PM (16 years ago) (m) u are a dead for long or u are yet to knw??? dead man wrking dts u. @mazi abeg dont kill me wit laugh here oooooooooo.lol Posted: at 25-09-2008 05:48 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
andahgirl at 25-09-2008 05:51 PM (16 years ago) (f) U talk too much! if ur pic is not showing, who're u asking? Let me tell u, beautiful once do not expose there pic but the urgly once do!!!!!!!! Posted: at 25-09-2008 05:51 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
jamesbee at 25-09-2008 06:50 PM (16 years ago) (m) leave the zombie matter
Alone.....E don tire us sef.
THE NEW JAMES BOND. Posted: at 25-09-2008 06:50 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jamesbee at 25-09-2008 06:51 PM (16 years ago) (m) leave the zombie matter
Go wear Shirt First, then we go decide whether we wan Leave the Matta or not No light for hin house..lol
THE NEW JAMES BOND. Posted: at 25-09-2008 06:51 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
passing Posted: at 25-09-2008 08:32 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
zie85er at 25-09-2008 10:58 PM (16 years ago) (m) passing
passer
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 25-09-2008 10:58 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 26-09-2008 12:09 AM (16 years ago) (m) i'm reading ur responses and i just can't help a big smile on my face......keenneeee my man i miss u,i loved ur comment(it's the hypothetical reasoning that matters,the zombie is just an image to make it graphical)ur intelligent man.....@
 Cheers Man, Dat's why we Buddies man ha!..o boy..u for tell me b4 na...i didn't know u r a zombie too.  hahhaah my kennee is not a full complete zombie oo but the XXX kind  Thank You My Darling For Standing for me,  i don't know d kind charm philo is using 4 u guys...even wen she is kicking ya asses...u r their calling her darling...and smiling like roasted he goat...na wa o.  Half Compliment na still Compliment My Bros lf u read am Well, u go Notice the XXX, Dats the Reason for the Kissy Kissy
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 26-09-2008 12:09 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
zie85er at 26-09-2008 01:04 AM (16 years ago) (m) my friend.....she no kiss u...she lick u.......
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 26-09-2008 01:04 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 26-09-2008 01:17 AM (16 years ago) (m) Na me Kiss her na
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 26-09-2008 01:17 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
man i am just LMFAO Posted: at 26-09-2008 02:03 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
hahhahahaha @mazi u just want make i lose my fine kennee ba.. tas y u dey talk like tat ...lol @my dear kennee .. no mind am wetin u understand na wetin i wen ... take kiss jare u too ... muaah ...lol @mazi ... no dey spoil my shows na .... wetin i do u .. Posted: at 26-09-2008 02:17 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SAmyrocko at 26-09-2008 02:21 PM (16 years ago) (m) hahhahahaha @mazi u just want make i lose my fine kennee ba.. tas y u dey talk like tat ...lol
@my dear kennee .. no mind am wetin u understand na wetin i wen ... take kiss jare u too ... muaah ...lol
@mazi ... no dey spoil my shows na .... wetin i do u ..
So you dey muah muah for her abi... you go see
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 26-09-2008 02:21 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
hahhahahaha @mazi u just want make i lose my fine kennee ba.. tas y u dey talk like tat ...lol
@my dear kennee .. no mind am wetin u understand na wetin i wen ... take kiss jare u too ... muaah ...lol
@mazi ... no dey spoil my shows na .... wetin i do u ..
So you dey muah muah for her abi... you go see  no be so na u suppose to understand me... u know ur own na special muah e be ... Posted: at 26-09-2008 02:24 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SAmyrocko at 26-09-2008 02:49 PM (16 years ago) (m) Hmmmmmmmmmm I for say wither you don forget... I recieve it
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 26-09-2008 02:49 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Hmmmmmmmmmm I for say wither you don forget... I recieve it  u go still get more tis nite wen we meet Posted: at 26-09-2008 02:51 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |