still on the matter i still need a Girl

Date: 19-05-2010 4:51 pm (14 years ago) | Author: Olumide costa
- at 19-05-2010 04:51 PM (14 years ago)
(m)
still waiting for the  hook up ooo

Posted: at 19-05-2010 04:51 PM (14 years ago) | Newbie
- Kennee at 19-05-2010 04:53 PM (14 years ago)
(m)
We still dey Review yur Application

Hope yu Bring betta money dis time?

Posted: at 19-05-2010 04:53 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- docreala at 19-05-2010 04:55 PM (14 years ago)
(m)
abi
Posted: at 19-05-2010 04:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- esonu at 19-05-2010 04:56 PM (14 years ago)
(m)
u dey craze!! f**k ur sister na.. na u sabi whether u no dey see gurls for ur area

Posted: at 19-05-2010 04:56 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sanya01 at 19-05-2010 06:16 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: esonu on 19-05-2010 04:56 PM
u dey craze!! f**k ur sister na.. na u sabi whether u no dey see gurls for ur area

baba calm down abeg e fit b sey d guy no fit follo woman talk face2face,  Undecided Undecided Sad
abeg PITY am Grin Grin Grin
Posted: at 19-05-2010 06:16 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- aliaaz at 19-05-2010 06:43 PM (14 years ago)
(m)
eya....make una put am tru na

Posted: at 19-05-2010 06:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- HOPEA23 at 19-05-2010 07:13 PM (14 years ago)
(f)
hook.....you wan hook something?

Posted: at 19-05-2010 07:13 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Agatex at 20-05-2010 03:07 PM (14 years ago)
(f)
wait make i go sell my plantain finish i dey come hook up with you now, i hope you have enough money to take care of me well cos i dont want to hawk plantain again
Posted: at 20-05-2010 03:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply

Featured Discussions