Posted: at | |
| |||||
@ndjoe em be like sey u don buy new cloth ooo, na em make u change ur foto bcos for sooo many years u have been using that INJURED pic but now is like MAGA DON PAY ReplyTALK AM LISTENING!!!
| |||||
Quote from: Mr-World on 26-06-2010 07:04 AM @ndjoe em be like sey u don buy new cloth ooo, na em make u change ur foto bcos for sooo many years u have been using that INJURED pic but now is like MAGA DON PAY lol if na like that, then e mean say maga never pay coz this picture old pass that one wey you dey talk of, i no fit put all those kind shine shine piture for here i no come wedding ceremony for Naijapals but for eal life maga don pay since
| |||||
na em make u dey call ur dad 4 phone make he pursue away all his tenants? Replyi dey suspect sey u be 1 of those boyz wey dey disturb us when we are going home 4 xmass, bcos with that white thing u are putting on ur head and that boy behind u wey dey pose with GUN, u are more than what we call u TALK AM LISTENING!!!
| |||||
Dis post is funny, @esonu lol... Reply
| |||||
not funi Reply
| |||||
2 long sorry Reply
| |||||
for ladies this topic dont suppose to be funny but for men is very funny and a nice one considering what we men go through this days in the hand of ladies after saying i do Reply
| |||||
Quote from: Mr-World on 26-06-2010 07:23 AM na em make u dey call ur dad 4 phone make he pursue away all his tenants? i dey suspect sey u be 1 of those boyz wey dey disturb us when we are going home 4 xmass, bcos with that white thing u are putting on ur head and that boy behind u wey dey pose with GUN, u are more than what we call u GUY NA 4 LADIKPOR YOU BUY THAT KEKE NA PEPE HEAD LAMP WAY YOU PUT 4 FACE ![]() ![]()
| |||||
kamatanaaaaaaaaaaaa Reply
| |||||
@poster complete ur questionaire,i didnt see d episode2 of dis ur post Reply
| |||||
I'm not married,but i will like 2 study those questioniares to prepare myself marriage interview... Reply
| |||||
Quote from: Mr-World on 26-06-2010 07:23 AM na em make u dey call ur dad 4 phone make he pursue away all his tenants? i dey suspect sey u be 1 of those boyz wey dey disturb us when we are going home 4 xmass, bcos with that white thing u are putting on ur head and that boy behind u wey dey pose with GUN, u are more than what we call u hahahahahahaha yes oo my brother i more than what you call me but i am better than those guys wey dey block road on xmas time me na for high see i dey opperate you don ever ask ur self wetin happen to that ship wey Nigerian government the look for?
| |||||
lol Reply
| |||||
is to long. ReplyPoster, u r funny. That is typical african stuff. Unfortunately also not with that questionary u cant protect urself of getting the wrong partner. Do u really believe, that for excample a witch, would tell u the truth? You need to invite GOD in ur life and follow the holy spirit. Pray bfore u make up ur mind for ur future wife finally. To 50% is also a question of goodluck, if u r finding a good partner for life.
| |||||
All of una no go kill me with laughter. The post is hilarious. The comments are a killer. Nice application, I might have to formulate the male version of it to use in about 4 yrs when I'm ready. Reply
| |||||
Quote from: Makasine on 26-06-2010 07:30 PM All of una no go kill me with laughter. The post is hilarious. The comments are a killer. Nice application, I might have to formulate the male version of it to use in about 4 yrs when I'm ready. when you are ready just rirect the questions to me and i will gladly answer them correctly
| |||||
lol Reply
| |||||
![]()
| |||||
Quote from: ndjoe on 26-06-2010 02:54 PM Quote from: Mr-World on 26-06-2010 07:23 AM na em make u dey call ur dad 4 phone make he pursue away all his tenants? i dey suspect sey u be 1 of those boyz wey dey disturb us when we are going home 4 xmass, bcos with that white thing u are putting on ur head and that boy behind u wey dey pose with GUN, u are more than what we call u hahahahahahaha yes oo my brother i more than what you call me but i am better than those guys wey dey block road on xmas time me na for high see i dey opperate you don ever ask ur self wetin happen to that ship wey Nigerian government the look for? chineke!, so u are 1 of them abi? no wonder u have been sniffering around, from NP to FB, looking for whom to robb, oboy i don dey fear u oo TALK AM LISTENING!!!
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)