akjasper at 14-11-2008 03:13 AM (16 years ago) (m) Ohhhhhhhh then permit dem for now and go meet dem for ur own % Posted: at 14-11-2008 03:13 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
zie85er at 14-11-2008 03:25 AM (16 years ago) (m) u no c this people o afta dem be dey fight wit bottle that won no do dem,they come dey remix artists songs without permission.
wey them.....make i break som bottles
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 14-11-2008 03:25 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
u dey make mouth abi,God don save u,dey say their car spoil,d one wey no spoil, fuel no dey am so thank una God. Posted: at 14-11-2008 03:35 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
osituga at 14-11-2008 03:37 AM (16 years ago) (m) u dey make mouth abi,God don save u,dey say their car spoil,d one wey no spoil, fuel no dey am so thank una God.
Which pple car spoil ooo Posted: at 14-11-2008 03:37 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
akjasper at 14-11-2008 03:40 AM (16 years ago) (m) I tire for all dis misyanning Posted: at 14-11-2008 03:40 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
osituga at 14-11-2008 03:42 AM (16 years ago) (m) ha...meself oooo Posted: at 14-11-2008 03:42 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
zie85er at 14-11-2008 03:43 AM (16 years ago) (m) passing..//...>>>> bump..*** ouch..>> who dey block me..>>>aaaahHHH1!!
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 14-11-2008 03:43 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
osituga at 14-11-2008 03:45 AM (16 years ago) (m) Pass out of this place and never come back Posted: at 14-11-2008 03:45 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
akjasper at 14-11-2008 03:46 AM (16 years ago) (m) Or else smthing wld happen to u when u come bck Posted: at 14-11-2008 03:46 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
osituga at 14-11-2008 03:47 AM (16 years ago) (m) Nothing much will happen...its just that he may lose one of him arms Posted: at 14-11-2008 03:47 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
akjasper at 14-11-2008 03:48 AM (16 years ago) (m) Wow u wicked oo guy?? Posted: at 14-11-2008 03:48 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
osituga at 14-11-2008 03:50 AM (16 years ago) (m) Hahan wetin i still do? i never blow off him scull na...Oh na Zie we dey talk about? na my guy feel free jaree.....i think say na Digital Posted: at 14-11-2008 03:50 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
zie85er at 14-11-2008 10:02 PM (16 years ago) (m) digtal & osi....hmmmm
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 14-11-2008 10:02 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
jayslay at 14-11-2008 10:06 PM (16 years ago) (m) most people think with their hearts but i think with with my brain and i expect a sharp man to think with his brain o!there's no telling!!!! Posted: at 14-11-2008 10:06 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
elizatops at 14-11-2008 10:06 PM (16 years ago) (f) digtal & osi....hmmmm
zie which kain teeth be that Posted: at 14-11-2008 10:06 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
zie85er at 14-11-2008 10:09 PM (16 years ago) (m) digtal & osi....hmmmm
zie which kain teeth be that  na sexy teeth....u lym am?
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 14-11-2008 10:09 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
elizatops at 14-11-2008 10:11 PM (16 years ago) (f) hew Posted: at 14-11-2008 10:11 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
zie85er at 14-11-2008 10:16 PM (16 years ago) (m) lolz.....where u go hide since....i bn tink say those two k....warri boys don kidnap u
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 14-11-2008 10:16 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 14-11-2008 10:29 PM (16 years ago) (m) Hahahahahaha
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 14-11-2008 10:29 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
zie85er at 15-11-2008 12:00 AM (16 years ago) (m) guilty concience laff
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 15-11-2008 12:00 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |