
OAP Warri Pikin took to Instagram to gush about her husband, Ikechukwu who she recently ‘spoilt for being the best Husband and best Dad.
She wrote
Best Husband, best Dad and most of all for making SUBMISSION EASY!
“Thank God say I nor SkyB
When dey say make I nor marry you becos you dey earn 30k monthly as Contract staff Dimoma am so proud of the man you are becoming becos I knw say you never even start…
“I remember when you nor go meet target for the month your salary no go even reach the 30k sef”

Posted: at | |