We need diplomatik lekpas in this forum! LOL!!
Posted: at | |
Quote from: diplomatik on 2-07-2010 04:17 PM passing overweight >>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>> We need diplomatik lekpas in this forum! LOL!!
| |||||
who be this wumistep, u wan write text book? Replyguy be careful no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
| |||||
Quote from: peax12 on 2-07-2010 04:27 PM Quote from: diplomatik on 2-07-2010 04:17 PM passing overweight >>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>> We need diplomatik lekpas in this forum! LOL!! u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: blings_is_back on 2-07-2010 04:24 PM Quote from: sophiebaby on 2-07-2010 04:16 PM blings dey talk en mind becos en kind of person sabi phyuk wella dat is why slim guys prefer fat babes so that they can win dem for phyuk.. make slim guy go phyuk slim girl naaaaaaaaa.. e go be drawwwww oooooooo. hehehehe my colleagues dem say person wey go marry me go dey find me for bed... na tru? say if na fat person once u trow hand u go see am? na tru? me i con tell dem say na my kind dey scatta pass for bed.. the big boobs na for pillow the big bom bom na shit full am... check out fat babes.. dia shit can smell? lol wit a slim, lekpa, and portable chick u tend to enzoy sex.. Men looking for fat babes be ware of DEATH/and high bp... DEM NO TELL U SAY NA FATTY BOOM BOOM phyuk PASS?....... AND NA DEM MOAN PASS BECOS WEN U PENETRATE DEM UR ROD GO DEY HIT THEIR OVARY WALL I know why you go for fatty bom bom... Its because you cannot convince a slim gurl to go to bed with you. E be like say you wowo. So Fatty na oportunity cost for you. That one go easy to convince... Thats why.
| |||||
Quote from: waco on 2-07-2010 04:28 PM who be this wumistep, u wan write text book? guy be careful No mind am waco. e wan write Ababio Chemistry book... nonsense!
| |||||
Quote from: diplomatik on 2-07-2010 04:29 PM Quote from: peax12 on 2-07-2010 04:27 PM Quote from: diplomatik on 2-07-2010 04:17 PM passing overweight >>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>> We need diplomatik lekpas in this forum! LOL!! Ah say we need diplomatik lekpas like you for this forum! Abi you no be lekpa? Lekpa na the best!
| |||||
tell me what that is first b4 i come begin to dey agree with u Replyu've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: wallas on 2-07-2010 04:25 PM lekpa no good at all, u no go know when u go 7 rounds at once you no well... Lekpa is the best!!!
| |||||
Quote from: diplomatik on 2-07-2010 04:33 PM tell me what that is first b4 i come begin to dey agree with u Lekpa na slim lady.... Na so we call am for pigin na!
| |||||
oh ok thanks Reply![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: peax12 on 2-07-2010 04:26 PM Quote from: sophiebaby on 2-07-2010 04:16 PM blings dey talk en mind becos en kind of person sabi phyuk wella dat is why slim guys prefer fat babes so that they can win dem for phyuk.. make slim guy go phyuk slim girl naaaaaaaaa.. e go be drawwwww oooooooo. hehehehe my colleagues dem say person wey go marry me go dey find me for bed... na tru? say if na fat person once u trow hand u go see am? na tru? me i con tell dem say na my kind dey scatta pass for bed.. the big boobs na for pillow the big bom bom na shit full am... check out fat babes.. dia shit can smell? lol wit a slim, lekpa, and portable chick u tend to enzoy sex.. Men looking for fat babes be ware of DEATH/and high bp... But sis na wa for you o!!! You sure say you no phyuk that your italian friend wey give you Kia Picanto? No worry, very soon, you go born Kia Picanto. Somehow, I gree say fat ladies sucks and you enjoy better sex with slim ones. You slim? I no mind come back 9ja come find you make I see how you taste me slim... noooooooooo.. am obessed Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: diplomatik on 2-07-2010 04:36 PM oh ok thanks ![]() You're welcome diplomatik. But I like your lekpa body o! Tempted to touch!
| |||||
lol..thanks Reply![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Who like heavy duty before abi you nor know say Overweight na OVERLOAD. Reply
| |||||
Quote from: sophiebaby on 2-07-2010 04:38 PM Quote from: peax12 on 2-07-2010 04:26 PM Quote from: sophiebaby on 2-07-2010 04:16 PM blings dey talk en mind becos en kind of person sabi phyuk wella dat is why slim guys prefer fat babes so that they can win dem for phyuk.. make slim guy go phyuk slim girl naaaaaaaaa.. e go be drawwwww oooooooo. hehehehe my colleagues dem say person wey go marry me go dey find me for bed... na tru? say if na fat person once u trow hand u go see am? na tru? me i con tell dem say na my kind dey scatta pass for bed.. the big boobs na for pillow the big bom bom na shit full am... check out fat babes.. dia shit can smell? lol wit a slim, lekpa, and portable chick u tend to enzoy sex.. Men looking for fat babes be ware of DEATH/and high bp... But sis na wa for you o!!! You sure say you no phyuk that your italian friend wey give you Kia Picanto? No worry, very soon, you go born Kia Picanto. Somehow, I gree say fat ladies sucks and you enjoy better sex with slim ones. You slim? I no mind come back 9ja come find you make I see how you taste me slim... noooooooooo.. am obessed Obsessed??? No wonder you put only your face for NP. You no wan make we see your body, make we see how fatty you are... Holland don win Brazil!!!
| |||||
Quote from: diplomatik on 2-07-2010 04:40 PM lol..thanks ![]() You're welcome
| |||||
Quote from: moneyinbrakemi on 2-07-2010 04:42 PM Who like heavy duty before abi you nor know say Overweight na OVERLOAD. For real. Overweight na over load
| |||||
Quote from: peax12 on 2-07-2010 01:02 PM Quote from: esonu on 2-07-2010 11:42 AM Quote from: peax12 on 2-07-2010 11:27 AM Quote from: esonu on 2-07-2010 11:16 AM Quote from: peax12 on 2-07-2010 10:34 AM Quote from: esonu on 2-07-2010 10:30 AM Quote from: peax12 on 2-07-2010 10:20 AM Quote from: esonu on 2-07-2010 10:09 AM hmmmm cos to dem fat babes cant perform marvelously in bed though not all men cos left to me, i got nothing to do with a slim gurl.. i prefer de one wey her big ass and boobs go serve as foam/pillow Bros na wa for you o!!! No be say I no like your choice but somehow, I no like am. Fat people have the tendencies of getting sick easily so watch it if you're planning to marry one. Think of the health of your unborn kids! Just an advice thanx for de advice but my choice cannot be changed cos if i marry a slim gurl, am sure i wont feel comfortable leaving with her But bros, you tiny o! Why you no fit leave with slim gurl??? No worry, how you know say my village never develop??? You be witch??? Na because say you wear coat? thats why you think you get nice body. Comot the coat make we see your lekpa body... lol!!! Till tomorow, those people for your village go still dey ear pant dey waka... lmao! CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS
| |||||
Quote from: esonu on 2-07-2010 04:48 PM Quote from: peax12 on 2-07-2010 01:02 PM Quote from: esonu on 2-07-2010 11:42 AM Quote from: peax12 on 2-07-2010 11:27 AM Quote from: esonu on 2-07-2010 11:16 AM Quote from: peax12 on 2-07-2010 10:34 AM Quote from: esonu on 2-07-2010 10:30 AM Quote from: peax12 on 2-07-2010 10:20 AM Quote from: esonu on 2-07-2010 10:09 AM hmmmm cos to dem fat babes cant perform marvelously in bed though not all men cos left to me, i got nothing to do with a slim gurl.. i prefer de one wey her big ass and boobs go serve as foam/pillow Bros na wa for you o!!! No be say I no like your choice but somehow, I no like am. Fat people have the tendencies of getting sick easily so watch it if you're planning to marry one. Think of the health of your unborn kids! Just an advice thanx for de advice but my choice cannot be changed cos if i marry a slim gurl, am sure i wont feel comfortable leaving with her But bros, you tiny o! Why you no fit leave with slim gurl??? No worry, how you know say my village never develop??? You be witch??? Na because say you wear coat? thats why you think you get nice body. Comot the coat make we see your lekpa body... lol!!! Till tomorow, those people for your village go still dey wear pant dey waka... lmao! You make me laugh! Hahahahahaha!!! I dey wear suit everyday dey go work so abeg, I no need your suit. Infact its time to close and go home. I was less busy today and I made the most use of it on NP. Thanks to all you pals. If I said something you don't like, please know that I said it just for fun, no hard feelings. Have a pleasant weekend and evening. I will catch y'all later over the weekend via my cell phone!!!
| |||||
@peax12>hehehehehehehh dats my G.. catch ur fun over de weekend, think less and F**K MORE ReplyCHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech