Help me ask am!
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 16-07-2010 03:03 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
esonu at 16-07-2010 03:07 PM (13 years ago) (m) lol
CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS Posted: at 16-07-2010 03:07 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 16-07-2010 03:09 PM (13 years ago) (f) i once read that a man's greatest treasure is his wife! Every other thing is secondary. Men being made with mad jealousy, will feel too hurt that their pride has been compromised.
Next, na man dey marry woman; after I suffer finish come save your father the stress of looking after you, and you, the stress of thinking of who will marry you, pay your dowry, put you for my house (separate from all others wey for dey play around...) you go come go give abunna to another man... dem no born dat woman wella, wallahi!
all those married woman wey u dey browse nko? no be man like u marry dem hmmmmm esonu! na married man ooooooooooo.. him no browse any married woman .. na African girls him dey browse
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 16-07-2010 03:09 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
esonu at 16-07-2010 03:10 PM (13 years ago) (m) ok
CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS Posted: at 16-07-2010 03:10 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
bhl72 at 16-07-2010 03:11 PM (13 years ago) (m) They r busy commiting infidelity hahahahahahahahahahaha passing with fidelity No, na Stanbic IBTC Posted: at 16-07-2010 03:11 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
esonu at 16-07-2010 03:15 PM (13 years ago) (m) lol
CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS Posted: at 16-07-2010 03:15 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 16-07-2010 03:17 PM (13 years ago) (f) They r busy commiting infidelity hahahahahahahahahahaha passing with fidelity No, na Stanbic IBTC u wan tell us na say u dey bank with stanbic ibtc abi?
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 16-07-2010 03:17 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
whre are the guys ?
e be like say dem don run ooooooo.. guilty conscience.. make dem no crucify me today Divinely protected .......... by divine project Noooooooo, by the Most High God!
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 16-07-2010 03:19 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
esonu at 16-07-2010 03:19 PM (13 years ago) (m) They r busy commiting infidelity hahahahahahahahahahaha passing with fidelity No, na Stanbic IBTC u wan tell us na say u dey bank with stanbic ibtc abi? heheheheh no be small thing ooooo... he wan make we come bank with am
CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS Posted: at 16-07-2010 03:19 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
bhl72 at 16-07-2010 03:20 PM (13 years ago) (m) Help me ask am!
Tu fia kwa! Arrrrrrrrrruuuuu!! Even if singles and singulars no dey again... na heavy abomination for my sight. I no fit try another man wife o! Lai lai!! Posted: at 16-07-2010 03:20 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 16-07-2010 03:21 PM (13 years ago) (f) ok
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 16-07-2010 03:21 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bhl72 at 16-07-2010 03:21 PM (13 years ago) (m) They r busy commiting infidelity hahahahahahahahahahaha passing with fidelity No, na Stanbic IBTC u wan tell us na say u dey bank with stanbic ibtc abi? heheheheh no be small thing ooooo... he wan make we come bank with amnothin spoil... I be marketer for them Posted: at 16-07-2010 03:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 16-07-2010 03:22 PM (13 years ago) (f) Help me ask am!
Tu fia kwa! Arrrrrrrrrruuuuu!! Even if singles and singulars no dey again... na heavy abomination for my sight. I no fit try another man wife o! Lai lai!! wat of dat fat woman wey get nelle wey i see u with ystrdy
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 16-07-2010 03:22 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 16-07-2010 03:23 PM (13 years ago) (f) They r busy commiting infidelity hahahahahahahahahahaha passing with fidelity No, na Stanbic IBTC u wan tell us na say u dey bank with stanbic ibtc abi? heheheheh no be small thing ooooo... he wan make we come bank with amnothin spoil... I be marketer for them job description plsssssssssss
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 16-07-2010 03:23 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
esonu at 16-07-2010 03:24 PM (13 years ago) (m) peeping
CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS Posted: at 16-07-2010 03:24 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
coz dey feel dey are d head.......and superior..... Posted: at 16-07-2010 03:27 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
peeping
i go pour u hot oil if u do that again.... Posted: at 16-07-2010 03:30 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 16-07-2010 03:32 PM (13 years ago) (f) peeping
i go pour u hot oil if u do that again.... live am naaaaaaaa... he is peeping arnd d corner
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 16-07-2010 03:32 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
esonu at 16-07-2010 03:37 PM (13 years ago) (m) peeping
i go pour u hot oil if u do that again.... e be like say u dey do something dis one wey u no wan make i peep
CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS Posted: at 16-07-2010 03:37 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
bhl72 at 16-07-2010 03:49 PM (13 years ago) (m) u too peep. u be tom? I go change your name to peeping tom Posted: at 16-07-2010 03:49 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |