Posted: at | |
| |||||
now i see u gat no work to do ... Reply
| |||||
Quote from: princemech on 3-10-2008 02:22 PM I HAVE BEEN TO MANY PART OF THE COUNTRIES AND I DONT KNOW WHY NIGERIANS FIND IS VERY HARD TO GIVE THERE CELL NUMBERS TO SOMEBODY ESPECIALY NAIJA GIRLS? u mean u where going abt for the sole aim of collecting women fone number...i need to digest dis...brb. ![]()
| |||||
Why is it that when u ask Naija girls of their phone number, all what they will say is.....I am not interested...........hahahaha.....thinking abnormal Reply
| |||||
wetin u talk na true, but i wan ask u one thing. and i quote, If u hear or notice say ur girl friend give another guy her number how u go feel. and wetin u mind go dey tell u. dont tell me say u no go take am as nay thing bcos we guys no go ever believe say so dey happen until things go happen finish. ReplyBut I still i want advice Nigeria girls especially girls we dey always do shakara for guys, that thing na foolish bcos the guy we u dey do shakara for fit come marry today still dey feed. So make una no dey too do shakara for guys cos every reasonable girl we dey think of getting married at a point in time suppose no say na man go marry am no be her fellow girl. So make una repent and say no to the devil
| |||||
Dis Guy ReplyWHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
take mine 080........ Reply![]() KEVEE№1٭٭ ٭٭KEVEE№1 Forza In†er... io sono in†eris†a ::1908:: http://inter.it/ (o_O)
| |||||
ids thing dey before nowwwwwwwwwwww Replythis is meczy.u shd always expect the ....
| |||||
well, i guess to get a phone no. is the easiest thing a guy get from a girl, but her mood, situation, and place matters alot... Replybut sha, girls una too get protocol..... www.lovecoast.blogspot.com
| |||||
Quote from: macdoyas on 7-10-2008 08:43 PM well, i guess to get a phone no. is the easiest thing a guy get from a girl, but her mood, situation, and place matters alot... but sha, girls una too get protocol..... www.lovecoast.blogspot.com Protocol Indeed... forget dat thin jor KEVEE№1٭٭ ٭٭KEVEE№1 Forza In†er... io sono in†eris†a ::1908:: http://inter.it/ (o_O)
| |||||
na wao Reply
| |||||
Quote from: mazi on 3-10-2008 02:34 PM u mean u where going abt for the sole aim of collecting women fone number...i need to digest dis...brb. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: DONJOEPHD on 4-10-2008 07:09 PM wetin u talk na true, but i wan ask u one thing. and i quote, If u hear or notice say ur girl friend give another guy her number how u go feel. and wetin u mind go dey tell u. dont tell me say u no go take am as nay thing bcos we guys no go ever believe say so dey happen until things go happen finish. But I still i want advice Nigeria girls especially girls we dey always do shakara for guys, that thing na foolish bcos the guy we u dey do shakara for fit come marry today still dey feed. So make una no dey too do shakara for guys cos every reasonable girl we dey think of getting married at a point in time suppose no say na man go marry am no be her fellow girl. So make una repent and say no to the devil so bcos say all women go marry tomorrow we come begin de share our numbers d go nai u use am mean? if i nor de interested i nor de interested na by force. nd guys especially naija guys wen u tell them say u get bf de go wan to de follow ur yash de go. nai make me like oyibo if u tell them say u get bf o u nor wan give ur number they nor go disturb u instead they will want to b ur friends
| |||||
please this matter na real one, girls if una dey do shakara to give out una number. here is my owne number just call me for true love 07033358875 Reply
| |||||
hmmn Reply
| |||||
sua ay u well? Reply![]()
| |||||
Quote from: omomarty on 4-01-2012 04:47 PM so bcos say all women go marry tomorrow we come begin de share our numbers d go nai u use am mean? if i nor de interested i nor de interested na by force. nd guys especially naija guys wen u tell them say u get bf de go wan to de follow ur yash de go. nai make me like oyibo if u tell them say u get bf o u nor wan give ur number they nor go disturb u instead they will want to b ur friends ..all na still levoss friends babe. ![]()
| |||||
Quote from: philomena87 on 3-10-2008 02:32 PM now i see u gat no work to do ... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Olden days Reply
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)