


fedeco, dream on dream oonn..............

when you wake up, make you tell us..
Posted: at | |
Quote from: federico on 5-08-2010 12:45 AM sydneyiyke..is confirm..we dey marry soon ![]() ![]() ![]() fedeco, dream on dream oonn.............. ![]() when you wake up, make you tell us..
| |||||
lol Reply
| |||||
fedrico u and who dey marry soon? u tink say i go like marry man wen en face be like person wen dem dey cheat? pls change dis ya pic. althou u be fine boi no pimple but change am. lol ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Yes..o the company has to do somthing about this: Reply
| |||||
Quote from: federico on 5-08-2010 08:53 PM lol you dey laff abi... ![]() no just go give your heart-attack 4notin... ![]()
| |||||
Quote from: sophiebaby on 6-08-2010 09:42 AM fedrico u and who dey marry soon? u tink say i go like marry man wen en face be like person wen dem dey cheat? pls change dis ya pic. althou u be fine boi no pimple but change am. lol ![]() ![]() ![]() okwu a gwu go..... @fedeco: you see am, shebi i tell you make you cut your dreadlock comot, you no hear... your pix don disqualify you... ![]()
| |||||
you sef kris. see as ur face dey like dry shit wey heap for dustbin ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 6-08-2010 03:55 PM you sef kris. see as ur face dey like dry shit wey heap for dustbin kai..dis one na one blow 24 akpus CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS
| |||||
Quote from: sophiebaby on 6-08-2010 03:55 PM you sef kris. see as ur face dey like dry shit wey heap for dustbin chieeee... ![]() sophie!!!! na me do face like dry shit ?... chiee, i don suffer ooo... see ehn, if you no retrieve this your comment before i count 5, wetin happen for 1974 go happen for this our room oo.. me, shit.. ![]()
| |||||
Quote from: esonu on 6-08-2010 04:33 PM Quote from: sophiebaby on 6-08-2010 03:55 PM you sef kris. see as ur face dey like dry shit wey heap for dustbin kai..dis one na one blow 24 akpus
| |||||
Quote from: esonu on 6-08-2010 04:33 PM Quote from: sophiebaby on 6-08-2010 03:55 PM you sef kris. see as ur face dey like dry shit wey heap for dustbin kai..dis one na one blow 24 akpus![]()
| |||||
I no laugh ReplyI report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER
| |||||
bazemaster no laugh ooo make dat small boi no troway u nak for grand ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
hehehe Replyfor utmost fun, visit www.naijahouse.com
| |||||
infact its a real executiv supris Reply
| |||||
hehehehehehehehhehehehhehehheeh ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
buha!! buha !!!! buha !!!!!!!! Reply"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
damn good try... Reply
| |||||
lol ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Are Nigerian youths no longer creative? Reply![]() ![]() ![]() ![]()
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)