Ini Edo's Lesbianism Scandal.....Husband Threatens To Kill... (Page 6)

Date: 04-08-2010 5:43 pm (14 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 10
- chrisfab at 6-08-2010 08:33 PM (14 years ago)
(m)
beautiful nonensense
Posted: at 6-08-2010 08:33 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Ifealab at 6-08-2010 08:44 PM (14 years ago)
(m)
noted and waitan 4 next action
Posted: at 6-08-2010 08:44 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- keffison at 6-08-2010 08:48 PM (14 years ago)
(m)
mr philp t marry actress like dis one u stay america and leave her 4 naija and u de shout sey u wan kill anoda man pickin u think sey na fowl u wan kill beta control ur tempa no buy ticket o go chatter flight now now
Posted: at 6-08-2010 08:48 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- fuco2k3 at 6-08-2010 09:00 PM (14 years ago)
(m)
see Philip o..na big mumu.....them dey talk say ur wife INI EDO dey do small u no happy.....no be ini edo....she dey hotter than fire make ein get ready to hear more o......na big fool wey them don give love portion
Posted: at 6-08-2010 09:00 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- yemmyrocks at 6-08-2010 09:03 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: erayo4real on  6-08-2010 11:08 AM
He who asks for rain  should be ready for thunder
oh yes bro, you're so right. He (journalist) should be ready for the consequences of his actions. Angry Angry Angry Angry
Posted: at 6-08-2010 09:03 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- FUNSOTEMI at 6-08-2010 09:27 PM (14 years ago)
(f)
 :-*only God knows why our naija reporters are always sounding off the record. Ini is a girl that deserves all the best she can get. y poke into her life. if she looses her marriage then it shall not be well with that reporter all his life, AMEN.
Posted: at 6-08-2010 09:27 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- FUNSOTEMI at 6-08-2010 09:42 PM (14 years ago)
(f)
Na lie jo o
Posted: at 6-08-2010 09:42 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- desmond4 at 6-08-2010 09:44 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sproduction on  4-08-2010 06:07 PM
my guy make u take am easy we no say u bi akaterian. but make u no say nigeria journalism don improve pass to get congrete information
Plz go to hell,u so called Philip,u tink u can threaten  PEN-PUSHERS from ur so called US base.I xpected to deal with this issue constructively rather than threatenin thunder and brimstone.Am happy u said u r from Esan,before now,I believed ur a real bini,so am not surprised at all,I kw how the people from that part of Edo behaves.You a a COMPLETE disgrace.
Posted: at 6-08-2010 09:44 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- kurupt419 at 6-08-2010 10:25 PM (14 years ago)
(m)
the guy na noise maker
Posted: at 6-08-2010 10:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sandra247 at 6-08-2010 11:18 PM (14 years ago)
(f)
please write write leave Ini Edo alone ok 4 peace.
Posted: at 6-08-2010 11:18 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- blemjoe at 7-08-2010 01:24 AM (14 years ago)
(m)
reporter , the man nova reach naija yet? stop giving fake info cus this is`t funny at all
Posted: at 7-08-2010 01:24 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- kurupt419 at 7-08-2010 02:19 AM (14 years ago)
(m)
ok
Posted: at 7-08-2010 02:19 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Bismack at 7-08-2010 04:04 AM (14 years ago)
(m)
Power of luv
Posted: at 7-08-2010 04:04 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Anselam84 at 7-08-2010 08:11 AM (14 years ago)
(m)
I don't know what to tell the reporter, but if he escape this,he should resign and look for something meaningful to do.
Posted: at 7-08-2010 08:11 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- omobendel at 7-08-2010 11:08 AM (14 years ago)
(m)
look mr ehiagwina,wat is the meaning of ur name?am from bini.i know wat ur familys name mean.so take it the way u see it and let ur spirit fight for you,na so we see am
Posted: at 7-08-2010 11:08 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- peepak at 7-08-2010 11:44 AM (14 years ago)
(m)
Ini Edo in any situation u have to be happy i understand ur husband have love in u when God say yes no one can say no
Posted: at 7-08-2010 11:44 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- peepak at 7-08-2010 11:56 AM (14 years ago)
(m)
please Philip forget what people say over there in nigeria as u can see know job that's why i wish u happy married
Posted: at 7-08-2010 11:56 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- angelejem at 7-08-2010 12:00 PM (14 years ago)
(f)
i tink pple re just jealous of her dts wat i tink @kurupt419 just imagine the sound of ur name hw can u address someones husband as a foolish man no i tink ur the one foolish man here and many others like u who posted the same comment on this page pls grow up and learn to address pple instead of making such nasty comments here if ur in her hushands shoes hw will u react as for that stupid micheal alonge who calls himself a journalist, journalist my foot go get a life find sometin better to do ok instead of distroying pples home ok. as for ini edo my girl u re alwayz on top and God ll contiune to uplift u, u shall prosper in ur marriage all haters must surely die by fire in jesus name amen.
Posted: at 7-08-2010 12:00 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- nenemelody147 at 7-08-2010 12:40 PM (14 years ago)
(m)
make dis so called ini edo husband no try enter bini oooooo,dem go kidnap am,alll those tins way e dey talk na empty treath.na him first start to marry actress or star? see as him body dey hot.mr journalist try back ur reports with fact oooo,make u no ruin person carrier,but notin that ini huby fit do so no fear,i dey ur back!
Posted: at 7-08-2010 12:40 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- seychick at 7-08-2010 01:21 PM (14 years ago)
(f)
na waooh! ini lesbianne? abeg try look into this matter for smoke no ever dey without fire
Posted: at 7-08-2010 01:21 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 10

Featured Discussions