DIZ IGBO PEOLPE SEF (Page 2)

Date: 28-08-2010 10:13 am (14 years ago) | Author: morohunkeji
1 [2] 3
- sokiso at 30-08-2010 04:06 PM (14 years ago)
(f)
ctfu = crackin the freakin/f**k up....

Posted: at 30-08-2010 04:06 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Kristiantus at 30-08-2010 04:18 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sokiso on 30-08-2010 04:06 PM
ctfu = crackin the freakin/f**k up....


oooh... thanks..... Grin
nik..
Posted: at 30-08-2010 04:18 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sokiso at 30-08-2010 04:22 PM (14 years ago)
(f)
u welcome....jaja
Posted: at 30-08-2010 04:22 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- coolguys235 at 30-08-2010 05:54 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 30-08-2010 10:16 AM
Quote from: federico on 29-08-2010 02:10 AM
Quote from: just2sexy on 28-08-2010 03:16 PM
u try small

Watin be small..! the post try..infact d joke of the week.--driver you can keep the change.
abegii... if you na "remix joke of the week" i go hear that one... una no dey look inside constitution again?

@poster: see nwalady na efrebor J2S and fedeco dey use for you... this your joke don dey before - see am: (dis igbo people sef « posted : October 16, 2008, 10:26:49 AM » by coolbabe4few)

oga kris ...  the   HISTORIAN  Grin Grin

Posted: at 30-08-2010 05:54 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 30-08-2010 06:10 PM (14 years ago)
(m)
the cool one himself... bros, na wa ooo... wetin we do you for NP?...
Posted: at 30-08-2010 06:10 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 30-08-2010 06:14 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sokiso on 30-08-2010 04:22 PM
u welcome....jaja
i resemble jaja of opobo? Huh?
Posted: at 30-08-2010 06:14 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sokiso at 30-08-2010 07:43 PM (14 years ago)
(f)
jaja doesnt mean of opobo
Posted: at 30-08-2010 07:43 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- moneyinbrakemi at 30-08-2010 08:37 PM (14 years ago)
(m)
make una leave igbo people alone
Posted: at 30-08-2010 08:37 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- federico at 30-08-2010 09:58 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 30-08-2010 10:16 AM
Quote from: federico on 29-08-2010 02:10 AM
Quote from: just2sexy on 28-08-2010 03:16 PM
u try small

Watin be small..! the post try..infact d joke of the week.--driver you can keep the change.
abegii... if you na "remix joke of the week" i go hear that one... una no dey look inside constitution again?

@poster: see nwalady na efrebor J2S and fedeco dey use for you... this your joke don dey before - see am: (dis igbo people sef « posted : October 16, 2008, 10:26:49 AM » by coolbabe4few)


How we wan take remenber all...beside newbie need encouragment sometimes....make dem for start from where we stop...
Posted: at 30-08-2010 09:58 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 31-08-2010 09:06 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: federico on 30-08-2010 09:58 PM
Quote from: Kristiantus on 30-08-2010 10:16 AM
Quote from: federico on 29-08-2010 02:10 AM
Quote from: just2sexy on 28-08-2010 03:16 PM
u try small

Watin be small..! the post try..infact d joke of the week.--driver you can keep the change.
abegii... if you na "remix joke of the week" i go hear that one... una no dey look inside constitution again?

@poster: see nwalady na efrebor J2S and fedeco dey use for you... this your joke don dey before - see am: (dis igbo people sef « posted : October 16, 2008, 10:26:49 AM » by coolbabe4few)


How we wan take remenber all...beside newbie need encouragment sometimes....make dem for start from where we stop...
Grin Grin Grin Grin
true talk!... fedeco! fedeco!! e be like say you never waka for sunlight today. Grin
Posted: at 31-08-2010 09:06 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 3-09-2010 04:34 PM (14 years ago)
(f)
lol
Posted: at 3-09-2010 04:34 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 3-09-2010 05:23 PM (14 years ago)
(m)
ki lo lol this one?
Posted: at 3-09-2010 05:23 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- federico at 4-09-2010 10:45 AM (14 years ago)
(m)
lolo that one
Posted: at 4-09-2010 10:45 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BabangidaTukur at 5-09-2010 03:47 PM (14 years ago)
(m)
Didn't make me laugh, but still good
Posted: at 5-09-2010 03:47 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 6-09-2010 10:42 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on  3-09-2010 05:23 PM
ki lo lol this one?
Huh?
Posted: at 6-09-2010 10:42 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- federico at 6-09-2010 11:29 AM (14 years ago)
(m)
Huh?
Posted: at 6-09-2010 11:29 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 7-09-2010 01:52 PM (14 years ago)
(m)
 Huh?
Posted: at 7-09-2010 01:52 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 7-09-2010 02:09 PM (14 years ago)
(f)
buha!!! buha !!!! buhaaaa !!!!!!

Posted: at 7-09-2010 02:09 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 7-09-2010 02:34 PM (14 years ago)
(m)
onyiis, shey you need dokita?
Posted: at 7-09-2010 02:34 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 7-09-2010 02:42 PM (14 years ago)
(f)
heheheeeeeeeeee !!! why ?

Posted: at 7-09-2010 02:42 PM (14 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3

Featured Discussions