the boy was bathing with is mother so he ask is mummy what was that is mother said carpark that is only is father that park is car there.so oneday he was coming from school so he said mummy open your carpark that he wanted to park is car ibn is mummy carpark
Posted: at 11-10-2008 08:59 AM (16 years ago) | Newbie
rezimero at 11-10-2008 09:26 AM (16 years ago) (m)
guy abeg improve on your english. if na pidgin or correct you wan write, abeg choose one you hear!!!
Posted: at 11-10-2008 09:26 AM (16 years ago) | Gistmaniac
baresi_moi at 14-10-2008 02:40 PM (16 years ago) (m)
Quote from: o-osas1123 on 11-10-2008 01:38 PM
hi dear viewer the boy is real stupid,just margin th topic itself is meaningless
everybody just dey jab the guy cos of ERROR wey full im mouth, even dis sule wey think say na t.v presenter im be, wey im wan greet us tire (hi, dear viewer) i think say na composition im wan write on top the topic wen im yarn abt margin....but tru tru dis one wey post topic which kind example im dey lay down for pple wey wan reply....even pikin wey dey go sunday skool dey speak english pass u...well e possible make e be say dem don create anoda language wey dem dey remix pidgin with english.........na wa ooo
Posted: at 14-10-2008 02:40 PM (16 years ago) | Newbie
rezimero at 15-10-2008 07:45 PM (16 years ago) (m)
abeg make una take am easy with the boy. no be im fault. the guy teacher die when dem wan promote am go pry2 so e no finish school. but bros na wa for you oh
Posted: at 15-10-2008 07:45 PM (16 years ago) | Gistmaniac
frenzeecool_08 at 20-10-2008 06:44 PM (16 years ago) (m)
abeg im don do now, all of una just dey yab d guy, pls leave him alone and allow him do his thing his way. May im go those community grammar school, u no know, but encourage him to make maore posts so that he can improve his english
Posted: at 20-10-2008 06:44 PM (16 years ago) | Gistmaniac