which naijapal do u rather move with (Page 3)

Date: 21-09-2010 9:02 am (13 years ago) | Author: elone steve gerald
1 2 [3] 4
- mallorca at 21-09-2010 12:44 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: divineproject on 21-09-2010 12:11 PM
Quote from: mallorca on 21-09-2010 11:52 AM
DP am hurt so i still repeat my self i wont make that trip with you people...

See you,..........me wey don carry you for my back since.......I don tie you with wrapper oo, so no just make any attempt to come down, otherwise our two go fall................. Grin Grin Grin
hahahahahahaaaa DP na you biko

Posted: at 21-09-2010 12:44 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mallorca at 21-09-2010 12:45 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: divineproject on 21-09-2010 12:25 PM
pikin no dey too old for him mama............lol
na so e be oooooooooooooo

Posted: at 21-09-2010 12:45 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mallorca at 21-09-2010 12:47 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 21-09-2010 12:29 PM
untill u fall enter inside gutter u go knw
amebo wetin consine you....come carry me down from her back if you fit

Posted: at 21-09-2010 12:47 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- divineproject at 21-09-2010 12:55 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: mallorca on 21-09-2010 12:47 PM
Quote from: sophiebaby on 21-09-2010 12:29 PM
untill u fall enter inside gutter u go knw
amebo wetin consine you....come carry me down from her back if you fit

Dont mind her........she dey jealous.........she no fit carry you down, becos no be she help me put you for my back........ Grin Grin

Posted: at 21-09-2010 12:55 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- mallorca at 21-09-2010 12:58 PM (13 years ago)
(m)
mi sef no ready to come down untill wen i go down Grin Grin Grin

Posted: at 21-09-2010 12:58 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 21-09-2010 01:14 PM (13 years ago)
(f)
pls stay for the back ooooooo
untill Dp hubby catch u

Posted: at 21-09-2010 01:14 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- divineproject at 21-09-2010 01:33 PM (13 years ago)
(f)
hahahahahahahaha.......I no fit laugh...............

Posted: at 21-09-2010 01:33 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- mydicksweet at 21-09-2010 02:04 PM (13 years ago)
(m)
DP why u dey like to to tie wrapper self skirt don finish for market?
Posted: at 21-09-2010 02:04 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- divineproject at 21-09-2010 02:22 PM (13 years ago)
(f)
See question...........no be wetin person like e go wear?...............

Posted: at 21-09-2010 02:22 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- mydicksweet at 21-09-2010 02:30 PM (13 years ago)
(m)
Hmmm i think say na bcz skirt don finish for market oh
Posted: at 21-09-2010 02:30 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 21-09-2010 02:43 PM (13 years ago)
(f)
oya Dp wear trouser

Posted: at 21-09-2010 02:43 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- divineproject at 21-09-2010 03:17 PM (13 years ago)
(f)
hahahahaha............see me se wahala oo.........oya buy one for me!

Posted: at 21-09-2010 03:17 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- mallorca at 21-09-2010 03:41 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: mydicksweet on 21-09-2010 02:04 PM
DP why u dey like to to tie wrapper self skirt don finish for market?
proudly made in naija woman for you....she represent 2ru african woman if not for anything her dressing alone

Posted: at 21-09-2010 03:41 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- divineproject at 21-09-2010 03:53 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: mallorca on 21-09-2010 03:41 PM
Quote from: my*****sweet on 21-09-2010 02:04 PM
DP why u dey like to to tie wrapper self skirt don finish for market?
proudly made in naija woman for you....she represent 2ru African woman if not for anything her dressing alone

yes baby, help me tell him.............lol Grin Grin Grin

Posted: at 21-09-2010 03:53 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 21-09-2010 05:06 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: mydicksweet on 21-09-2010 02:30 PM
Hmmm i think say na bcz skirt don finish for market oh


Grin Grin Grin
Posted: at 21-09-2010 05:06 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- fabmic at 21-09-2010 06:51 PM (13 years ago)
(m)
my mouth remains crossed until my presido sees this post, just wait i will call him cos i'm his vice. IRULE! IRULE!! IRULE!!!
Posted: at 21-09-2010 06:51 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bombisco at 21-09-2010 06:54 PM (13 years ago)
(m)
 real ones
Posted: at 21-09-2010 06:54 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- fabmic at 21-09-2010 07:03 PM (13 years ago)
(m)
observing while strolling
Posted: at 21-09-2010 07:03 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- gimac at 21-09-2010 08:58 PM (13 years ago)
(m)
am back for my choice
Posted: at 21-09-2010 08:58 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- princedafe at 21-09-2010 09:15 PM (13 years ago)
(m)
WAT A SENSELESS POST
Posted: at 21-09-2010 09:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3] 4