I GOT THE LAST SEVEN QUESTIONS WRONG (Page 2)

Date: 13-10-2008 6:40 pm (16 years ago) | Author: EREZINA OYEGWA
1 [2] 3
- grin_genius4lif at 10-11-2008 10:59 PM (16 years ago)
(m)
na u i for accuse on that issue, cos u dey putt butter for inside another person bread, make u use style chop small.
Posted: at 10-11-2008 10:59 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 11-11-2008 05:58 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: rezimero on 10-11-2008 05:29 PM
Quote from: onyinyenaija on 10-11-2008 01:03 PM
hmm!! make PTA give that kan principal  'vote of no confidence' b4 e go pregnant the teen girls...wey dey for dat school ooh...na d thing wey me i wan talk be that ... i dey go abeg night don come...
shebi we go block tomorrow na?

rezi try show ya face small... eeh... Sad Sad Sad Sad
Posted: at 11-11-2008 05:58 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 11-11-2008 12:02 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 11-11-2008 05:58 AM
Quote from: rezimero on 10-11-2008 05:29 PM
Quote from: onyinyenaija on 10-11-2008 01:03 PM
hmm!! make PTA give that kan principal  'vote of no confidence' b4 e go pregnant the teen girls...wey dey for dat school ooh...na d thing wey me i wan talk be that ... i dey go abeg night don come...
shebi we go block tomorrow na?

rezi try show ya face small... eeh... Sad Sad Sad Sad

Ok na!!!
Posted: at 11-11-2008 12:02 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 11-11-2008 12:40 PM (16 years ago)
(m)
I don talk to am plennnty...he no gree, na one beast dey go use him leg control PC.PALAVA! abi rezi na monster?
Posted: at 11-11-2008 12:40 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 11-11-2008 01:35 PM (16 years ago)
(m)
Rezi like to do im things coded... Na coded guy... So leave am...LOL
Posted: at 11-11-2008 01:35 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 11-11-2008 03:43 PM (16 years ago)
(m)
Town cryer better still, coded indeeed
Posted: at 11-11-2008 03:43 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 11-11-2008 05:03 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 11-11-2008 05:58 AM
Quote from: rezimero on 10-11-2008 05:29 PM
Quote from: onyinyenaija on 10-11-2008 01:03 PM
hmm!! make PTA give that kan principal  'vote of no confidence' b4 e go pregnant the teen girls...wey dey for dat school ooh...na d thing wey me i wan talk be that ... i dey go abeg night don come...
shebi we go block tomorrow na?

rezi try show ya face small... eeh... Sad Sad Sad Sad
you wan see the fine boy?
Posted: at 11-11-2008 05:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 11-11-2008 05:03 PM (16 years ago)
(m)
i be designers oh
Posted: at 11-11-2008 05:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 11-11-2008 05:04 PM (16 years ago)
(m)
if you wan see me, you go ready pay LOOKING FEES oh
Posted: at 11-11-2008 05:04 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 11-11-2008 05:05 PM (16 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 11-11-2008 05:05 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 11-11-2008 05:11 PM (16 years ago)
(m)
Rezi tell dem ooh...
Posted: at 11-11-2008 05:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 11-11-2008 08:01 PM (16 years ago)
(m)
dem dey hear. Waffi no dey carry last. if e bad well well na draw Grin Grin Grin Grin
Posted: at 11-11-2008 08:01 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 11-11-2008 08:08 PM (16 years ago)
(m)
Who is waffi?
Posted: at 11-11-2008 08:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 11-11-2008 08:25 PM (16 years ago)
(m)
u no go understand, so rest
Posted: at 11-11-2008 08:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 11-11-2008 08:27 PM (16 years ago)
(m)
Tell me na...
Posted: at 11-11-2008 08:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 11-11-2008 08:43 PM (16 years ago)
(m)
you neva mature reach. wait make you grow up first Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 11-11-2008 08:43 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 12-11-2008 04:54 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: rezimero on 11-11-2008 05:03 PM
i be designers oh

eehh!! designers? wetin u dey design, abeg no vex say i too ask, cos i wan know you well well, even reach house sef.
Posted: at 12-11-2008 04:54 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 12-11-2008 11:18 AM (16 years ago)
(m)
only me myself na designers i be
Posted: at 12-11-2008 11:18 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 12-11-2008 02:03 PM (16 years ago)
(m)
So grin u no know Waffi??? chei...
Posted: at 12-11-2008 02:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 12-11-2008 02:19 PM (16 years ago)
(f)
grin no dey... e tell me say e go travel 2day... e say make i no tell orezo and rezi ooh...
Posted: at 12-11-2008 02:19 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3

Featured Discussions